so u are the one dat deserve it abi
Now you are talking
He no deserve anything you LILLYBIBI wey dey open mouth like little witch na you he go first pregnant before others, but i witch i dey my country i go VEX give NAFDAC people because if na stars they wan give the ambassador better stars dey ffor ground wey people for congratulate well but TUFACE no good for my side but if i may ask THIS AMBASSADOR WEY THEM GIVE AM NA FOR ONLY NAFDAC PEOPLE OR EVERYBODY BECAUSE I NO WAN SEE THAT MAN FOR TELEVISION WEY HE GO DEY GIVE SPEECH YOU NO NAIJA NO WELL SMALL TIME NOW YOU GO HEAR NATIONAL ANTHEM FOR YOU TV WHEN YOU WATCH YOU GO SEE TUFACE DEY TALK THERE THAT DAY I GO JUST BREAK MY TELEVISION AND I NO GO COME BACK TO NAIJA AGAIN UNTIL HE FINISH WITH HIS AMBASSADORSHIP anyway make we still dey look and know what he will release in his next ALBUM because he may TITTLE IT AM AMBASSADOR FOR MY GREAT COUNTRY MEN!! nothing dey happened ENTER THE PLACE MAKE YOU CARRY BELLE COME OUT...................THANKS TO MY GREAT NIGERIANS ON NAIJAPALS STAY TUNED..........
Posted: at | |