Posted: at | |
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-11-2014 09:31 PM hahahahaha.... make she tro corn first...like say "tro bone 4 bingo". hilarious. lolz if not wt corn eh,we for no fit catch dz mad boi,but thank God the patient and the nurses are responding to treatment ![]() general overseer
| |||||
I shake my tennis pass ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 15-11-2014 11:13 AM dem send u? no,, na me send dem Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
and I hope say dem don con tell u say dem no see me Reply
| |||||
dem say u naked dey baff when dem see u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 14-11-2014 09:27 PM lolz...ossy, abeg, u no fit kill me. am seriously laffing abeg no laff like this enter market
| |||||
but u don enter market already.....why u no want make she enter? bad belle ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na amadioha go fire dat ur yeye mouth...u wey no b bad belle fit enter d market on my behalf Reply
| |||||
na u go tell amadioha wetin im go do?....abeg I no dey enter on ur behalf,, carry ur load ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na me dey control amadioha...I get d remote control. & which yeye load u drop wey u won carry? Reply
| |||||
alabi idemili Replygeneral overseer
| |||||
alabi eze nwanyi ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy & justmak...I don talk am b4 say I dey suspect una Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-11-2014 08:22 AM jossy & justmak...I don talk am b4 say I dey suspect una say w8ting?![]() ![]() ![]() general overseer
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-11-2014 08:22 AM jossy & justmak...I don talk am b4 say I dey suspect una say w8ting?![]() ![]() ![]() general overseer
| |||||
wait ...I go conclude once I get d facts (am still watching) Reply
| |||||
which facts oh Reply![]()
| |||||
yeye fact Reply
| |||||
waiting for d facts Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)