ZOO

Date: 13-10-2009 2:26 pm (15 years ago) | Author: KELLY OLA
[1] 2 3 4 5
- at 13-10-2009 02:26 PM (15 years ago)
(f)
As dis asuu strike come reach a stage wey even students don even start 2 look 4 job ibeen talk for my mind say na me go be the last person to go lool for job, as hunger nak me i no fit stay again so i begin go look for job i search sote i tire na him one of my guy yarn me say ma look for job for zoo say him be see vacancy na him show go the place before ieven enter the place as i just dey pass gate na him some men just rush come meet him say welcome sir i no u re looking for job just come, dey carry me enter one tell me the salary for a year say na 30,000 a month, i surprised as i come dey go  na him i just one call one guy ask say wetin happen wey dis guys just give me job sharp sharp like dat the guy explain say dey don collect money from small small children wey go come tomorrow and their ape don die so i as resemble ape dey wan come use me as the ape so na the next day con reach igo work there just decorate me well like ape i enter the place. as the children coo come i con start to dey demonstrate dey jump before i sabi i don touth dat line wey demacate apes and lion  icon fall inside lion place i con start to dey shout help help help nahim the lion run come meet me i tin  say him wan con chop me nahim he put him mouth for my  hear con talk say u go stop to dey shout here or u want make we lose our jobs

Posted: at 13-10-2009 02:26 PM (15 years ago) | Newbie
- coolguys235 at 13-10-2009 02:29 PM (15 years ago)
(m)
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin

Posted: at 13-10-2009 02:29 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 13-10-2009 02:38 PM (15 years ago)
(m)
Photocopy

Posted: at 13-10-2009 02:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 03:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Posted: at 13-10-2009 03:32 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neossha at 13-10-2009 03:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
Posted: at 13-10-2009 03:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 03:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...
Posted: at 13-10-2009 03:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 13-10-2009 04:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...

@kris.....c'mon ....i didnt know the poster is a SHE........but cant u see she try to make it look more real by putting asuu strike....

Posted: at 13-10-2009 04:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:11 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...

@kris.....c'mon ....i didnt know the poster is a SHE........but cant u see she try to make it look more real by putting asuu strike....

okay.... she try by putting asuu strike... make i laff then.... buuuhahahahaha... shabi e don finish be that..
Posted: at 13-10-2009 04:13 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 13-10-2009 04:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:13 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:11 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...

@kris.....c'mon ....i didnt know the poster is a SHE........but cant u see she try to make it look more real by putting asuu strike....

okay.... she try by putting asuu strike... make i laff then.... buuuhahahahaha... shabi e don finish be that..

exactly..... Grin Grin Grin 

Posted: at 13-10-2009 04:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:16 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:13 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:11 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...

@kris.....c'mon ....i didnt know the poster is a SHE........but cant u see she try to make it look more real by putting asuu strike....

okay.... she try by putting asuu strike... make i laff then.... buuuhahahahaha... shabi e don finish be that..

exactly..... Grin Grin Grin 
Grin Grin Grin
my happiness be say the poster no put her pix... i pray say make she be worwor person... Grin
atleast that will keep you off.
Posted: at 13-10-2009 04:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 13-10-2009 04:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:22 PM

why u dey prayed that kine prayer nahhhhh........

but i no get anything in mind Grin Grin

Posted: at 13-10-2009 04:25 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:25 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:22 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:16 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:13 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:11 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 03:37 PM
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 03:32 PM
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 02:29 PM
aarrrrrrrrrrrrrgghhhhhhh   scheeeeeeeeewwwww ...sorry!!! sneezing Grin Grin

u try.......u want to makes it look more original....

thumbs up... Grin
coolguy, why e be say na every - every wey woman talk you go support... thumb up bcos na woman...
abeegi... dis one na copy-copy....
Grin Grin Grin
na true talk now.... how him go dey thumb up for wetin him no say na photocopy...

@kris.....c'mon ....i didnt know the poster is a SHE........but cant u see she try to make it look more real by putting asuu strike....

okay.... she try by putting asuu strike... make i laff then.... buuuhahahahaha... shabi e don finish be that..

exactly..... Grin Grin Grin 
Grin Grin Grin
my happiness be say the poster no put her pix... i pray say make she be worwor person... Grin
atleast that will keep you off.

why u dey prayed that kine prayer nahhhhh........

but i no get anything in mind Grin Grin
you.... hhmmmmm..... i no fit for anything leave you with my sister all alone (even for a mountain of gold) lailai...
Posted: at 13-10-2009 04:28 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neossha at 13-10-2009 04:32 PM (15 years ago)
(f)
@kris coolguy is nt dat bad now........i left him wiv ma 2 yr old cousin nd he only kissed her...lolz.
Posted: at 13-10-2009 04:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 13-10-2009 04:32 PM
@kris coolguy is nt dat bad now........i left him wiv ma 2 yr old cousin nd he only kissed her...lolz.
Grin Grin Grin
OMG.....
@coolguy: see yourself...  Grin Grin Grin
Posted: at 13-10-2009 04:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 13-10-2009 04:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 13-10-2009 04:32 PM
@kris coolguy is nt dat bad now........i left him wiv ma 2 yr old cousin nd he only kissed her...lolz.

a simple pecking thatz all Grin Grin

Posted: at 13-10-2009 04:36 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: coolguys235 on 13-10-2009 04:36 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 04:32 PM
@kris coolguy is nt dat bad now........i left him wiv ma 2 yr old cousin nd he only kissed her...lolz.

a simple pecking thatz all Grin Grin
Grin Grin Grin
am sure you left the other you somewhere.... cos had it bin you had your full self, something else fit happen..
Posted: at 13-10-2009 04:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neossha at 13-10-2009 04:53 PM (15 years ago)
(f)
kris i was dere datz y notin' mur happpened oooo Grin Grin Grin
Posted: at 13-10-2009 04:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 13-10-2009 04:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: neossha on 13-10-2009 04:53 PM
kris i was dere datz y notin' mur happpened oooo Grin Grin Grin
ehen.... i thought as much.... you dare not leave both of them alone... Grin
Posted: at 13-10-2009 04:56 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neossha at 13-10-2009 04:58 PM (15 years ago)
(f)
yes oooo...lolz.
Posted: at 13-10-2009 04:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 13-10-2009 05:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 13-10-2009 04:56 PM
Quote from: neossha on 13-10-2009 04:53 PM
kris i was dere datz y notin' mur happpened oooo Grin Grin Grin
ehen.... i thought as much.... you dare not leave both of them alone... Grin

noeossha.....c;mon u know i can do anything to ya lil cousin nahh Grin Grin

Posted: at 13-10-2009 05:02 PM (15 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  2. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  5. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  6. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  7. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  8. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  9. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  10. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)

  11. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support

THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

TOP MEMBERS:

Featured Discussions