Screenshot Of An Alleged Encounter With Groupies Between Timaya and Solidstar

Date: 10-12-2014 3:36 pm (10 years ago) | Author: Daniel Bosai
- at 10-12-2014 03:36 PM (10 years ago)
(m)
Although Solidstar has come out to deny it, but it surely seems there are some elements on truth in it






Posted: at 10-12-2014 03:36 PM (10 years ago) | Addicted Hero
- EmekaBlue at 10-12-2014 03:43 PM (10 years ago)
(m)
solid star no fine o..lol! non of my biz tho
Posted: at 10-12-2014 03:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Nwanaku at 10-12-2014 03:55 PM (10 years ago)
(m)
Wetin concern Agboro Wit over load
Posted: at 10-12-2014 03:55 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- lychi_kia2 at 10-12-2014 03:56 PM (10 years ago)
(f)
Una do am be say una do am. Dis one na man matter dats y none dey comment, na Niyola or any other female do dis kain tng una mouth go dey run, bt dis one na man matter, oya make una praise dem. Ppl like dareper and beneno dem go hail dem die. Mchew
Posted: at 10-12-2014 03:56 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- echeeche at 10-12-2014 04:02 PM (10 years ago)
(m)
Wetin come be this,,?hope you are all okay come and take your awards
Posted: at 10-12-2014 04:02 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Ritabrenice at 10-12-2014 05:41 PM (10 years ago)
(f)
Hmmm
Posted: at 10-12-2014 05:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osarobo62 at 10-12-2014 05:55 PM (10 years ago)
(m)
i hope una wear raincoat oh......make una no go dash madam wey dey house the disease of these "never say no" babes
Posted: at 10-12-2014 05:55 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Larry28 at 10-12-2014 07:26 PM (10 years ago)
(f)
Whatever
Posted: at 10-12-2014 07:26 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- beneno at 10-12-2014 08:30 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-12-2014 08:30 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- femjay at 10-12-2014 08:39 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: lychi_kia2 on 10-12-2014 03:56 PM
Una do am be say una do am. Dis one na man matter dats y none dey comment, na Niyola or any other female do dis kain tng una mouth go dey run, bt dis one na man matter, oya make una praise dem. Ppl like dareper and beneno dem go hail dem die. Mchew

Abeg man na for all º°˚˚˚°ºoOΘ ; na ladies is no good for :
Posted: at 10-12-2014 08:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zoe61 at 10-12-2014 10:52 PM (10 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-12-2014 10:52 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- mjay05 at 10-12-2014 11:29 PM (10 years ago)
(m)
Wetin una dey teacher up coming artist wey dey love up to una, Timaya una really f up.. Bt any how ur live ur way..
Posted: at 10-12-2014 11:29 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- morgrawl231 at 11-12-2014 03:03 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 11-12-2014 03:03 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- elchymo at 11-12-2014 05:03 AM (10 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 11-12-2014 05:03 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- treasi at 11-12-2014 12:34 PM (10 years ago)
(m)
hahah wtin come be my concern?
Posted: at 11-12-2014 12:34 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- skaitto at 11-12-2014 01:41 PM (10 years ago)
(f)
Na una cup of tea be that
Posted: at 11-12-2014 01:41 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- makedemtalk at 11-12-2014 03:19 PM (10 years ago)
(m)
Solid star be like horror,wetin ...em too woh woh.
Posted: at 11-12-2014 03:19 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions