ARE YOU A VIRGIN ? (Page 21)

Date: 15-07-2008 4:45 pm (16 years ago) | Author: Richard Chukwu
1 ... 18 19 20 [21] 22 23 24 ... 26
- trolling at 10-01-2012 02:48 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:41 PM
is dis lust or love?i dey fall oooooo Tongue Tongue Tongue Grin
as long as yu fall for my hand no problem
Posted: at 10-01-2012 02:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:37 PM
e dey form rising lion...e no go wan cry.
...as a guy man wey him be, Correct  Kiss Kiss
Posted: at 10-01-2012 02:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:38 PM
wow! i made trolling show me his pics...i no go eat for 3 days oooo...... Tongue
abeg manage bread put 4 d butter face wey u see,  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 10-01-2012 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 02:55 PM (13 years ago)
(m)
if na say u get skpe i for see de girl wey sarah wan give me
Posted: at 10-01-2012 02:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:46 PM
hehehe if she find her way come yankee den we can take it frm there shey she be virgin sha  Wink
Shuo, na virgin na. she fit even don dey ur own city sef, e dey happen like dat.
Posted: at 10-01-2012 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:38 PM
hehehe lion no dey cry
na tru my broda.  Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 02:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 02:41 PM
is dis lust or love?i dey fall oooooo Tongue Tongue Tongue Grin
no worry fall, i go hol u be4 u reach ground  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 02:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 03:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 02:57 PM
Shuo, na virgin na. she fit even don dey ur own city sef, e dey happen like dat.
Sarah u too dey liar liar, u no fit play guy man
Posted: at 10-01-2012 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:55 PM
if na say u get skpe i for see de girl wey sarah wan give me
na giftmurphy be d bulicios SHIKALA babe
Posted: at 10-01-2012 03:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 03:02 PM
Sarah u too dey liar liar, u no fit play guy man
i learn 4rm the guyyest guys dem. i be international learner and i still dey learn  Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-01-2012 03:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 03:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 03:05 PM
na giftmurphy be d bulicios SHIKALA babe
sarah suffry suffry for yr broken ooo he don tey wey i leave naija  Cool
Posted: at 10-01-2012 03:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 03:09 PM
sarah suffry suffry for yr broken ooo he don tey wey i leave naija  Cool
hehehehe
Posted: at 10-01-2012 03:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 02:55 PM
if na say u get skpe i for see de girl wey sarah wan give me
no too loss hope cos God fit answer ur prayer, sharp sharp
Posted: at 10-01-2012 03:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 10-01-2012 03:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 03:13 PM
no too loss hope cos God fit answer ur prayer, sharp sharp
me i no hurry, all good things come to those dat wait, if na too drill dis babes dat one no be anything but i want a virtuous woman
Posted: at 10-01-2012 03:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 10-01-2012 03:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on  9-01-2012 10:17 PM
Grin Grin Grin Grin,,,akaracha

 Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 03:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 10-01-2012 03:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 10-01-2012 12:58 PM
me too i be virgin, in short nobody has broken my seal  Cheesy

chai..................... na wa oooooooooooooooo everbody don b virgin? na wa oooooooooo
Posted: at 10-01-2012 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:39 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 10-01-2012 03:35 PM
chai..................... na wa oooooooooooooooo everbody don b virgin? na wa oooooooooo
believe am or not, we all na virgin  Grin Grin Grin Grin Grin
i fit no be to everybody but to some, i be virgin  Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2012 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 10-01-2012 03:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 03:39 PM
believe am or not, we all na virgin  Grin Grin Grin Grin Grin
i fit no be to everybody but to some, i be virgin  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

halleluyah..............................
Posted: at 10-01-2012 03:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 10-01-2012 03:48 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 10-01-2012 03:45 PM
halleluyah..............................
Praise thy Lord!!!
Posted: at 10-01-2012 03:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 10-01-2012 03:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 10-01-2012 03:48 PM
Praise thy Lord!!!

bcos d LORD IS GOOD
Posted: at 10-01-2012 03:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 18 19 20 [21] 22 23 24 ... 26

Featured Discussions