sarah555 at 10-01-2012 08:35 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:35 PM (13 years ago) (f) as long as yu fall for my hand no problem
oya catch me i dey stagger... Posted: at 10-01-2012 08:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 08:37 PM (13 years ago) (f) hope u no forget say ur baby girl dey house...make u no fall oo  family first o, be4 play Posted: at 10-01-2012 08:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:39 PM (13 years ago) (f) Posted: at 10-01-2012 08:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 08:40 PM (13 years ago) (f) abeg no use me cover o, addmit finish Posted: at 10-01-2012 08:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:42 PM (13 years ago) (f) if na say u get skpe i for see de girl wey sarah wan give me
u dey in hurry o... Posted: at 10-01-2012 08:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:43 PM (13 years ago) (f) Shuo, na virgin na. she fit even don dey ur own city sef, e dey happen like dat.
we are all proud Posted: at 10-01-2012 08:43 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:48 PM (13 years ago) (f) thanks girlfrnd.. Posted: at 10-01-2012 08:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:51 PM (13 years ago) (f) Sarah u too dey liar liar, u no fit play guy man
 ... Posted: at 10-01-2012 08:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:53 PM (13 years ago) (f) sarah suffry suffry for yr broken ooo he don tey wey i leave naija  peeping... Posted: at 10-01-2012 08:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 08:54 PM (13 years ago) (m) who tell me say make i watch dis indian movie Hum-Tum de movie wan make i fall in love Posted: at 10-01-2012 08:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 08:56 PM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 08:57 PM (13 years ago) (f) no too loss hope cos God fit answer ur prayer, sharp sharp
wetin be his prayer? Posted: at 10-01-2012 08:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 08:59 PM (13 years ago) (f) thanks girlfrnd..  u' welcome Posted: at 10-01-2012 08:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:00 PM (13 years ago) (f) me i no hurry, all good things come to those dat wait, if na too drill dis babes dat one no be anything but i want a virtuous woman
 ,God will grant ur heart desire ... Posted: at 10-01-2012 09:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 10-01-2012 09:00 PM (13 years ago) (f) wetin be his prayer?
"YOUR LOVE" Posted: at 10-01-2012 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:01 PM (13 years ago) (f) na so virgins dey announce am? Posted: at 10-01-2012 09:01 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 09:01 PM (13 years ago) (m) do yu have virtuositility.....see grammar Posted: at 10-01-2012 09:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
trolling at 10-01-2012 09:03 PM (13 years ago) (m) in short if she dey yankee i for marry am sharp sharp but u never know, maybe i need to start preparing embassy document Posted: at 10-01-2012 09:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-01-2012 09:04 PM (13 years ago) (f) ..all the time, Who goes there? have you payed your offrings?
she no dey pay o, Posted: at 10-01-2012 09:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |