nametalkam at 5-11-2009 11:19 AM (15 years ago) (m) TYPES OF MUMU WAY YOU GET (1) MUMU WAY BE SAY, AROUND THAT KIND MORNING YOU GO JUST RUN ENTER PUBLIC NICKED YOURSELF (2) BEGIN REAP SMALL PIKING LIKE 1 AND HALF GIRL( AND YOU KNOW THE CONSEQUENCE) (3) AFTER THEN HE GO CON LEAD TO GENERAL STREET BADNESS. TYPES OF FOOD WAY YOU GO DEY CHOP AS YOU WANT TO DEY MUMU (1) PEEPER SOUP VULTURE WITH GOAT SHIT. (2) YOU TOP IT WITH WATERY HUMAN SHIT AS ORANGE JUICE (3) IF YOU KNOW SEE NOTHING TO CHOP... MY GUY NO SUGGESTION BEGIN TO CHOP YOURSELF OR THEY SMOCK IGBO GANJA D:  Yuk, youre disgusting
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you Posted: at 5-11-2009 11:19 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
all of una papa. I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to. I go run una down for here, Na me talk am. guy na by force dem dey watch picture, if u dey vex abeg go stay 4 3rd mainland bridge. Posted: at 5-11-2009 11:23 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
RosemaryI at 5-11-2009 11:23 AM (15 years ago) (f) ...on my bed
And you for no bad if to say you be better person
 no wonder you're like this...... your charity bigins on your bed. Posted: at 5-11-2009 11:23 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 5-11-2009 11:24 AM (15 years ago) (m) all of una papa.
I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.
I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down......  you can imagine... this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language. O LEAVE AM NA SMALL PIKIN DEY WORRY AM......... mumu like you, i go run you don for this Naijapals you dey carry me play. First class mumu YES I AGREE BUT YOUR OWN NA INTERNATIONAL MUMU THAT HAS NO CURE AT ALL leave AM Umide....i know sey na ehim problem be dat...he has 2 be taken to psychiatric home....for them to check the leave of en mumulity...before e con worst pass like dis  I NO TOUCH AM BEFORE THE THING BE SAY E NO WON LEARN THAT ALL Posted: at 5-11-2009 11:24 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
all of una papa.
I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.
I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down......  you can imagine... this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language. Come carry me Na, Shebi you get hand. Dey never born that person wey go evict me for this place, na me talk am! ROSSY GAL NO MIND EHIM E BODI JUS DEY DU EHIM WON KINDA....... SOON U GO ANS http://[b]/ABEG EM/[/b] Posted: at 5-11-2009 11:24 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg make una leave this guy alone, e be like say too much ogbonna soup dey worry am, na im make im mouth dey run like aboki sewing manchine......... Posted: at 5-11-2009 11:27 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
umide at 5-11-2009 11:28 AM (15 years ago) (m) ...on my bed
And you for no bad if to say you be better person
 no wonder you're like this...... your charity bigins on your bed. KNOW BE BED JO NA MAT Posted: at 5-11-2009 11:28 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 5-11-2009 11:34 AM (15 years ago) (f) all of una papa.
I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.
I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down......  you can imagine... this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language. O LEAVE AM NA SMALL PIKIN DEY WORRY AM......... mumu like you, i go run you don for this Naijapals you dey carry me play. First class mumu YES I AGREE BUT YOUR OWN NA INTERNATIONAL MUMU THAT HAS NO CURE AT ALL leave AM Umide....i know sey na ehim problem be dat...he has 2 be taken to psychiatric home....for them to check the leave of en mumulity...before e con worst pass like dis  I NO TOUCH AM BEFORE THE THING BE SAY E NO WON LEARN THAT ALL yes it true, a person like this can not learn. he has been infectected with ignorance so much that he really needs to be formatted. Posted: at 5-11-2009 11:34 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nametalkam at 5-11-2009 11:36 AM (15 years ago) (m) abeg make una leave this guy alone, e be like say too much ogbonna soup dey worry am, na im make im mouth dey run like aboki sewing manchine.........
Seee this agbero dey follow yarn
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you Posted: at 5-11-2009 11:36 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
TYPES OF MUMU WAY YOU GET (1) MUMU WAY BE SAY, AROUND THAT KIND MORNING YOU GO JUST RUN ENTER PUBLIC NICKED YOURSELF (2) BEGIN REAP SMALL PIKING LIKE 1 AND HALF GIRL( AND YOU KNOW THE CONSEQUENCE) (3) AFTER THEN HE GO CON LEAD TO GENERAL STREET BADNESS. TYPES OF FOOD WAY YOU GO DEY CHOP AS YOU WANT TO DEY MUMU (1) PEEPER SOUP VULTURE WITH GOAT SHIT. (2) YOU TOP IT WITH WATERY HUMAN SHIT AS ORANGE JUICE (3) IF YOU KNOW SEE NOTHING TO CHOP... MY GUY NO SUGGESTION BEGIN TO CHOP YOURSELF OR THEY SMOCK IGBO GANJA D:  abiiii................................ pisin.............. wey jus bein 4 early mornin dey maga... na wetin e mean.... Posted: at 5-11-2009 11:37 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
umide at 5-11-2009 11:37 AM (15 years ago) (m) abeg make una leave this guy alone, e be like say too much ogbonna soup dey worry am, na im make im mouth dey run like aboki sewing manchine.........
MY GUY CHOP KNOCU YOU ARE RIGHT THE GUY JUST DEY JUBILANT JUBILANT Posted: at 5-11-2009 11:37 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 5-11-2009 11:43 AM (15 years ago) (f) TYPES OF MUMU WAY YOU GET (1) MUMU WAY BE SAY, AROUND THAT KIND MORNING YOU GO JUST RUN ENTER PUBLIC NICKED YOURSELF (2) BEGIN REAP SMALL PIKING LIKE 1 AND HALF GIRL( AND YOU KNOW THE CONSEQUENCE) (3) AFTER THEN HE GO CON LEAD TO GENERAL STREET BADNESS. TYPES OF FOOD WAY YOU GO DEY CHOP AS YOU WANT TO DEY MUMU (1) PEEPER SOUP VULTURE WITH GOAT SHIT. (2) YOU TOP IT WITH WATERY HUMAN SHIT AS ORANGE JUICE (3) IF YOU KNOW SEE NOTHING TO CHOP... MY GUY NO SUGGESTION BEGIN TO CHOP YOURSELF OR THEY SMOCK IGBO GANJA D:  abiiii................................ pisin.............. wey jus bein 4 early mornin dey maga... na wetin e mean.... and by the time him start the IGBO option wey UMIDE give am, i no fit imagine watin go happen. Posted: at 5-11-2009 11:43 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 5-11-2009 11:45 AM (15 years ago) (m) all of una papa.
I swear, Na Una papa left leg una dey hiss to.
I go run una down for here, Na me talk am!
my friend will u sharrappppppppppppp? newbie like u won run person down......  you can imagine... this guy is suppose to be evicted for being rude and making use of dirty language. O LEAVE AM NA SMALL PIKIN DEY WORRY AM......... mumu like you, i go run you don for this Naijapals you dey carry me play. First class mumu YES I AGREE BUT YOUR OWN NA INTERNATIONAL MUMU THAT HAS NO CURE AT ALL leave AM Umide....i know sey na ehim problem be dat...he has 2 be taken to psychiatric home....for them to check the leave of en mumulity...before e con worst pass like dis  I NO TOUCH AM BEFORE THE THING BE SAY E NO WON LEARN THAT ALL yes it true, a person like this can not learn. he has been infectected with ignorance so much that he really needs to be formatted. In short this guy just won pollute this room for us oomph an sure this guy carry EXPO before naijapal admin pass am iiiiiiiiiiiiinnnnnnnnnnnnnnnnnnn and i no, no say him don fail Posted: at 5-11-2009 11:45 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abeg make una leave this guy alone, e be like say too much ogbonna soup dey worry am, na im make im mouth dey run like aboki sewing manchine.........
yeap u rite.lol........ Posted: at 5-11-2009 11:54 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
umide at 5-11-2009 12:06 PM (15 years ago) (m) TYPES OF MUMU WAY YOU GET (1) MUMU WAY BE SAY, AROUND THAT KIND MORNING YOU GO JUST RUN ENTER PUBLIC NICKED YOURSELF (2) BEGIN REAP SMALL PIKING LIKE 1 AND HALF GIRL( AND YOU KNOW THE CONSEQUENCE) (3) AFTER THEN HE GO CON LEAD TO GENERAL STREET BADNESS. TYPES OF FOOD WAY YOU GO DEY CHOP AS YOU WANT TO DEY MUMU (1) PEEPER SOUP VULTURE WITH GOAT SHIT. (2) YOU TOP IT WITH WATERY HUMAN SHIT AS ORANGE JUICE (3) IF YOU KNOW SEE NOTHING TO CHOP... MY GUY NO SUGGESTION BEGIN TO CHOP YOURSELF OR THEY SMOCK IGBO GANJA D:  abiiii................................ pisin.............. wey jus bein 4 early mornin dey maga... na wetin e mean.... and by the time him start the IGBO option wey UMIDE give am, i no fit imagine watin go happen. GOBE OR TURN TO PLEASE HOLD AM HE CAN'T JUST GO LIKE DS...... Posted: at 5-11-2009 12:06 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 5-11-2009 12:17 PM (15 years ago) (f) him don run. Posted: at 5-11-2009 12:17 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
umide at 5-11-2009 12:38 PM (15 years ago) (m) him don run.
to inside container vessel Posted: at 5-11-2009 12:38 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
RosemaryI at 5-11-2009 12:43 PM (15 years ago) (f) him don run.
to inside container vessel Posted: at 5-11-2009 12:43 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tinka at 5-11-2009 12:57 PM (15 years ago) (m) amebo e no concern u Posted: at 5-11-2009 12:57 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
luckyzubby at 5-11-2009 01:11 PM (15 years ago) (f) hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss u na don com again with una story. Posted: at 5-11-2009 01:11 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |