Posted: at | |
EVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY
| |||||
get out dis girl....wetin dey worry u sef? u smoke enter dis site? no womder dguy blocked ur useless account bcuz u eat shit with that hole in ur face that u call mouth........if dis is how u want ur account unblocked den u better talk to de hands bcuz u will neva get it. ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: kingmikefidel on 24-11-2009 12:45 AM dguy no go see some topic he will delete, na to block my profile be his problem, well no prob.....bros na u sabi ![]() ![]() ![]()
| |||||
THAT MAN NA WIZARD ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
u mean gandalf?........ abi na Zeddicus Zul Zorander Reply
| |||||
NA U SABI OOO ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
na new tin? ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
no ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
busi bodi shee u no find beta tin do Replyamebo olofof onye asiri Bling i dey enjoy u 2 much 4 dis forum and i like ur leg i knw say u be man bt shee na ur sista leg be dat?
| |||||
dat girl 4 pic na my future wifey, so no even fink about her, u dey hear me so? ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 5-12-2009 09:32 PM dat girl 4 pic na my future wifey, so no even fink about her, u dey hear me so? u dey accuse pple weda dem be gay or nt nw u wan marry Bling ur fellow man nw na who be gay?
| |||||
na him sister wey dey 4 pic i dey talk Replyok? TALK AM LISTENING!!!
| |||||
see dis two people... Reply
| |||||
notin wrong 4 artist being a gay, but what is wrong is why u preoccupy yourself with the gist of whether they are or not, u should learn not to hear evil speak evil Replysmiling angel
| |||||
i no fit laff sha.. Replygospel artist, gay? so wats the need to listen to their music?, if they ar truly gay 2.0.
| |||||
THERE IS ASY THAT SAYS(FOLLOW MY WORD BUT DON`T FOLLOW MY BEHAVIOUR) ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
what kinda statement is dat? Replyor havnt u heard the "Practice wat u preach" 2.0.
| |||||
THEN PRACTICE THEIR OWN ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
lol Reply
| |||||
lafta ReplyTALK AM LISTENING!!!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech