brightossy at 18-05-2015 09:46 PM (9 years ago) (m) na u full here Posted: at 18-05-2015 09:46 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-05-2015 09:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 22-05-2015 06:06 PM (9 years ago) (f) if una blow grammar finish make una wake me
gbam Posted: at 22-05-2015 06:06 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 22-05-2015 06:07 PM (9 years ago) (f) NA QUESTION I ASK. WHICH LAND UNA DEY FIGHT FOR. SORRY WHICH GIRL MAKE UNA DEY FIGHT HERE? JUSMAD AND FRANEL ANS ME NOW..
wetin concern you? u nor go leave men matter amek them settle am? na everything u de put dat your yeye mouth? Posted: at 22-05-2015 06:07 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 22-05-2015 06:08 PM (9 years ago) (f) Reply |
omomarty at 22-05-2015 06:10 PM (9 years ago) (f) yeye plenty for hia
na you be d leader Posted: at 22-05-2015 06:10 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 27-05-2015 01:45 PM (9 years ago) (f) CRY DEY HUNGRY U Posted: at 27-05-2015 01:45 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 28-05-2015 09:04 AM (9 years ago) (m) Rakelly pls wire ha beta slap for me Posted: at 28-05-2015 09:04 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 29-05-2015 11:18 AM (9 years ago) (f) CRY DEY HUNGRY ME Posted: at 29-05-2015 11:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 29-05-2015 11:18 AM (9 years ago) (f) Rakelly pls wire ha beta slap for me
u nor well Posted: at 29-05-2015 11:18 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 29-05-2015 12:54 PM (9 years ago) (m) wey rakelly nah? tear this babe beta slap Posted: at 29-05-2015 12:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 29-05-2015 12:55 PM (9 years ago) (m) make ha face red like monkey nyash Posted: at 29-05-2015 12:55 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 30-05-2015 12:18 AM (9 years ago) (f) TARRRR HOW I GO SLAP HER. SLAP DEY HUNGRY YOU. Posted: at 30-05-2015 12:18 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 30-05-2015 08:08 PM (9 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 30-05-2015 08:08 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 31-05-2015 04:49 AM (9 years ago) (m) Rakelly u go dey there she first slap u Posted: at 31-05-2015 04:49 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 31-05-2015 09:45 PM (9 years ago) (m) I face front
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-05-2015 09:45 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2015 05:06 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
na you be d leader
na u be d assistant
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-06-2015 05:08 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 1-06-2015 08:10 PM (9 years ago) (m) see as una dey give una self rank for yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 1-06-2015 08:10 PM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
govt don dey pay the yeyes now....but na according to ur rank......as u never get rank ur own don finish
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-06-2015 08:10 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |