macgreat at 26-07-2008 06:26 PM (16 years ago) (m) Okay watin do you @ak
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 26-07-2008 06:26 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 27-07-2008 01:12 AM (16 years ago) (m) nuttin do mi my guy,, am chilling bt this sm topic is been treated smwhere else. Posted: at 27-07-2008 01:12 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
why u too lik to dey roll eyes?
Ok why d forming when you no say u go still jell for the bobo? yes , i lik to form.i do tht to see if he rlly likes me for me ,or just want to hv taste of me. Onyin, na there u do mistake, what of if him just set trap and you fall thinking he likes you.. person wey go catch monkey go do like monkey Posted: at 27-07-2008 03:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 28-07-2008 07:10 AM (16 years ago) (f) why is it that naija babes dey form?  form foam?  ? well the guys form more than girls .... the guys are deformed!!!!
Posted: at 28-07-2008 07:10 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol Posted: at 28-07-2008 12:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no one,...except u're jelouse that am too cute 4 u all ...ya cant beat it right? call me if u think i am nice na na na na toooo nice...ladies i'll treat u right 8057491238
SO BRO...HOW MANY CALLS HAVE U RECEIVED SO FAR??? Posted: at 28-07-2008 02:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
When it comes to forming....U need to chek d girls (Nigerians) in Facebook ....dey form a lot and can be insulting, arrogant and ruthless with words if u r not careful Posted: at 28-07-2008 03:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 29-07-2008 09:53 AM (16 years ago) (f)
Posted: at 29-07-2008 09:53 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Vixenx at 29-07-2008 10:28 AM (16 years ago) (f) Reply |
When it comes to forming....U need to chek d girls (Nigerians) in Facebook ....dey form a lot and can be insulting, arrogant and ruthless with words if u r not careful
really. i havnt been on facebook d last 1month.. will chck Posted: at 29-07-2008 03:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 30-07-2008 11:01 AM (16 years ago) (f) When it comes to forming....U need to chek d girls (Nigerians) in Facebook ....dey form a lot and can be insulting, arrogant and ruthless with words if u r not careful
becoz u did not feel the application form well....
Posted: at 30-07-2008 11:01 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Meaning.....   ? Posted: at 31-07-2008 01:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 31-07-2008 03:48 AM (16 years ago) (f) why u too lik to dey roll eyes?
Ok why d forming when you no say u go still jell for the bobo? yes , i lik to form.i do tht to see if he rlly likes me for me ,or just want to hv taste of me. Onyin, na there u do mistake, what of if him just set trap and you fall thinking he likes you.. person wey go catch monkey go do like monkey God dey by my side.such kind of guys wil neva see me. Posted: at 31-07-2008 03:48 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 31-07-2008 11:25 AM (16 years ago) (f) Meaning.....   ? the facebook application form
Posted: at 31-07-2008 11:25 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
femmie9 at 31-07-2008 05:40 PM (16 years ago) (m) [email protected] go do anything to get wat they want n u ll be thinking he likes u.i think that s shld not be a yardstick to know if he does.i say amen to ur prayer anyway. some chics wan turn am to culture now sef but in all fairness to naija babes no be all of them.but some dey wey be say b4 u too talk then don know as u want am. Posted: at 31-07-2008 05:40 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
why u too lik to dey roll eyes?
Ok why d forming when you no say u go still jell for the bobo? yes , i lik to form.i do tht to see if he rlly likes me for me ,or just want to hv taste of me. Onyin, na there u do mistake, what of if him just set trap and you fall thinking he likes you.. person wey go catch monkey go do like monkey God dey by my side.such kind of guys wil neva see me. Amen oo. u need to hear how loud that is LOL Posted: at 1-08-2008 02:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 1-08-2008 02:25 AM (16 years ago) (f) lol.yes oooo.big Amen. Posted: at 1-08-2008 02:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.yes oooo.big Amen.
still amaze me ur single.. Posted: at 1-08-2008 03:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 1-08-2008 08:01 AM (16 years ago) (f) single women are forming.....
Posted: at 1-08-2008 08:01 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
single women are forming.....
single women form now. thats true Posted: at 1-08-2008 08:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |