callwall at 9-01-2010 10:39 PM (14 years ago) (m) Reply |
macgreat at 16-01-2010 05:37 PM (14 years ago) (m) No mind that girl... she dey wan make you give am money...
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 16-01-2010 05:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adedupcy at 16-01-2010 07:49 PM (14 years ago) (f) we cld help u make d announcement, just lyke we r lukn for our president
Na only u dey look for our president. We 9ja no dey luk 4 him because na him sign our 2010 budget. lol Posted: at 16-01-2010 07:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hey pikin aow now, it has tead ooooooooooo Posted: at 16-01-2010 08:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 23-01-2010 01:35 PM (14 years ago) (m) She don dey ask 4 another 5k, say na 4 provision, to take replenish the blood wey she lost ? I don enter am, I don open unwithdrawable saves account 4 this girl bank.. Abeg make una advice me ooo, I don turn maga
Ahhahh! She neva still find her period? Posted: at 23-01-2010 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
colenzo at 23-01-2010 02:47 PM (14 years ago) (m) if na bele i get make in born am because thou shall not take out wetin you take in
Support me... If you don't understand me don't write about me Posted: at 23-01-2010 02:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Friends , Abeg make una advice me, na xmas & nw year money I dey find b4 this new gal wey she do and I do her jst once come tell me say she missed her period. Wetin make I do ? Abi na xmas money she sef dey find ?? ASK HER PROPERLY...WHEN SHE OPEN UP...TELL ME;i will advice you then because you nor get work... Posted: at 23-01-2010 02:53 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
stranz at 23-01-2010 03:19 PM (14 years ago) (m) i get 2,u go buy 1? Posted: at 23-01-2010 03:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cayico at 24-01-2010 01:38 PM (14 years ago) (f) next time you will use a condom Posted: at 24-01-2010 01:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kingpost at 24-01-2010 02:56 PM (14 years ago) (m) Reply |
Annizzle at 24-01-2010 03:16 PM (14 years ago) (f) next time you will use a condom
I used CD, I've said that b4...but ladies will always be ladies, they can frame anytin 2 get wat they want, abi no be so? no bi so Posted: at 24-01-2010 03:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
cayico at 24-01-2010 06:27 PM (14 years ago) (f) next time you will use a condom
I used CD, I've said that b4...but ladies will always be ladies, they can frame anytin 2 get wat they want, abi no be so? well...are you the father? Posted: at 24-01-2010 06:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sera4all at 24-01-2010 08:04 PM (14 years ago) (f) she played u .yea y dont u take her ur self to see a doctor Posted: at 24-01-2010 08:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chogzie at 24-01-2010 10:05 PM (14 years ago) (m) just give her time, am sure she will remember where she kept it Posted: at 24-01-2010 10:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 24-01-2010 11:24 PM (14 years ago) (m) She don play u siky one Posted: at 24-01-2010 11:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
PASS
anything worth doing is worth doing well Posted: at 25-01-2010 12:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pires07 at 25-01-2010 03:49 AM (14 years ago) (m) She don dey ask 4 another 5k, say na 4 provision, to take replenish the blood wey she lost ? I don enter am, I don open unwithdrawable saves account 4 this girl bank.. Abeg make una advice me ooo, I don turn maga
hahahaha after this xperience, nxt time u go shine ur eyes wella, why u nor wear winter jacket do am? u go wear ordinary rain coat.
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 25-01-2010 03:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U r nt serious Posted: at 25-01-2010 05:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oguejiofor at 31-01-2010 07:25 PM (14 years ago) (m) period Posted: at 31-01-2010 07:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheunie at 10-07-2011 09:44 PM (13 years ago) (m) no course 4 control,evrythin is under alarm Posted: at 10-07-2011 09:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |