Admin una don ban dareper, e no good oh....
Posted: at | |
Admin una don ban dareper, e no good oh....
| |||||
O mu chineke Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Admin why una no dey put d latest news like we beat USA for u17 fifa cup...WHY...? Reply
| |||||
Quote from: elchymo on 10-10-2015 11:22 AM Me i don't know what u are talking about. I drop my comments according to posts, So I should not comment at all again becos I want to allow other ppl win abi? Abeg don't call my name ok, I mind my business, u mind urs. Thanks. Elchi she dey rite dat mary11 is an ars*hole and i 2nd wetin she talk..U win am and u chill to allow orda ppl to win....
| |||||
Quote from: winace on 8-10-2015 05:04 AM . Nobody is doubting u. Its surprising dat in dis modern world u don't use alert to get ur money. I don't use ATM but I use alert. And pple want to kn why u are using a female name as profile name. And again stop being to desperate for dis october month. U are Elychimo shld allow other pple win. U can see dat innocentbola and Hakynoni are not desperate like u two. Dats my take U are totally rite Winace mesef don hala admin about dis mata...D guy is an ars*hole and i can't stand him...
| |||||
Quote from: mary11 on 7-10-2015 08:23 PM All of una way dey complain about me still competing for this month Why una no dey call elchymo He won d first edition,second also n he's still competing in this month Why be say na only me una see? Who tell u say Elchi dey compete na cos of u ppl dey complain. Elchi win and im chill for ars*hole like u to win so why u no chill for other ppl to win, it's just ethics..Obviously u don't no d meaning of dat.... Relax make new person win am... Try make ursef look like say u get job so we go at least give u dat little bit of respect dat is left in us...But obviously u don let us no say u be agbero tout...
| |||||
Hmmm, I really hope all these thing are real. Congrats to em all thou.. Reply
| |||||
Congrats to all who win dis October month.....Can someone pls tell me who won...? Reply
| |||||
For all those sleepless nyt Reply
| |||||
Oworen25 ReplyDem deserve to ban u cos ur comments were crap and u were annoying as well.... But u fit still compete so why u dey complain...
| |||||
Great..... This month is gonna be tough ReplyU Self Go Like Am...
| |||||
Innocentbola god bless u for donating ur share to Politixcguru nice one... ReplyFull respect from me am impressed...U r a man and also a real champion..
| |||||
Noted,am nxt in line,God help meoooo Reply
| |||||
Quote from: zezprincess on 7-11-2015 01:27 PM Noted,am nxt in line,God help meoooo No even waste ur time, unless ur children go continue to help u comment wen u go sleep... U can't afford not to sleep cos if u no sleep e go destroy dat fine face of urs and i no go fit marry u again... Besides u no get generator and ur MB dey quick finish, sorry u don't have a chance in hell...
| |||||
lol.. Reply
| |||||
Ok Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-11-2015 12:27 AM No even waste ur time, unless ur children go continue to help u comment wen u go sleep... U can't afford not to sleep cos if u no sleep e go destroy dat fine face of urs and i no go fit marry u again... Besides u no get generator and ur MB dey quick finish, sorry u don't have a chance in hell... Funny enuf u said it and u won, nice one babe...U go marry me now..? ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)