So how court go take settle this matter? Madam, you are married to your mother in-law ooo, not the son, you better shine your eyes, before one day, they'll lock you up forever to shut you up.. Dis one wey dem don dey lock you every time so...!
tire me self ooooh
Posted: at 21-03-2016 12:14 AM (8 years ago) | Hero |
|