convention. Di pastor raise prayer point
sey all di singles should pray for dia hearts
desires. Na im wan sista begin pray “oh
lord, I no wan marry short man, Holy
Ghost , I no wan marry short man, Angel
Gabriel if you take eye see short man wey dey come my
side use holy ghost fire bind am”
E come be say one short man dey beside di sista dey pray
im own sey ” oh lord, you know sey I be short man but I be
billionaire”. Immediately di sista hear the word ‘billionair’
prayer com change. She begin pray say “oh lord! Na your
voice be dat? how I go com say no, lie lie. I go marry di
content and ignore di container
Posted: at | |