...jst passin by
Pass Posted: at 28-03-2016 02:28 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Nah only girls him dey lift?.... chai, men.. we don suffer oooo
U get eyes Posted: at 28-03-2016 02:29 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mtcheeeeewwww Joooo Ooooo
Posted: at 28-03-2016 02:29 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I see
I saw Posted: at 28-03-2016 02:30 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na only women i dey see wey he dey carry now, abi men no dey follow dat route ni
Na wetin me too dey ask o Posted: at 28-03-2016 02:30 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Heheheheehehe,,,naija guys na terrorist..dats is yy he dey fear mk dem no seize him car....
Huhuhuhuh Posted: at 28-03-2016 02:31 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ROTIMI be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL...
Tell ram again Posted: at 28-03-2016 02:31 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na woman he carry , what about the men mmmmmmmm asewo
Na so me I c am Posted: at 28-03-2016 02:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
NA WOMAN NAH, WETIN U DEY EXPECT FROM SABOTEUR?
Sabi na u Posted: at 28-03-2016 02:32 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
OK I HEAR, I WILL DO SAME
I b man abi woman Posted: at 28-03-2016 02:33 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
This is part of his job as Transport Minister
To dey transport woman abi Posted: at 28-03-2016 02:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Make we call him Good man abi ?? when he refused to pay RIver state corp members their state alloweee when he was the Governor...mtchewww
Nark me tori Posted: at 28-03-2016 02:34 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
And must he snap and it and post? I wonder oo Posted: at 28-03-2016 02:35 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na only pretty women this idiot Rotimi Amaechi they help......stupid lost animal
Hahahahaha,,, make jealousy no kill u Posted: at 28-03-2016 02:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
NA ONLY GURLS HIM CARRY NW, WETIN UNA EXPECT MAK HIM DO.
Posted: at 28-03-2016 02:36 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Good for them,nah better help be that?
I saw Posted: at 28-03-2016 02:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Amaechi! Amaechi! Amaechi! How many times did I call you !?? Stop using government car to do sugar daddy and Aristo(tle) oh! Why are you giving only girls lift?
Sabi na u Posted: at 28-03-2016 02:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Very very careful,
K Posted: at 28-03-2016 02:38 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
All this thieves dey look for people to talk good about them
Hmmmmmmmm,,, Posted: at 28-03-2016 02:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I'm passing by
Pass Posted: at 28-03-2016 02:39 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |