slimmygal at 27-03-2016 12:35 AM (9 years ago) (f) all of una wey dey steal and share our money among unaself, dia ris god ooooooo. Posted: at 27-03-2016 12:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 27-03-2016 01:35 AM (9 years ago) (m) Dem still dey call this yeye man COLONEL!! wey dem suppose don comot tay tay
don't mind then jare... I don't knw stupid colonel.... Posted: at 27-03-2016 01:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 27-03-2016 01:36 AM (9 years ago) (m) See money sharing system,,,,Chaiii! deir's God ooo
lolssss.... Money sharing system... Very funny Posted: at 27-03-2016 01:36 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 27-03-2016 01:36 AM (9 years ago) (m) Who we go even trust for this Naija,even women wey de office dey even do worst or does it mea there is no one good person in Nigeria top and low offices? why una wan turn Nigeria to no go area---? [/quoteyou have. Talk ham finish bro..... I really concur with you.. Posted: at 27-03-2016 01:36 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 27-03-2016 07:44 AM (9 years ago) (m) Only two tribe dey 9ja?
.....abeg name them Posted: at 27-03-2016 07:44 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
emma4love3 at 27-03-2016 07:44 AM (9 years ago) (m) idiots people embezzling our monies God will punish u all.
...Amennnoooooooo Posted: at 27-03-2016 07:44 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
My question is who among the 6 geopolitical zone is more corrupt? Posted: at 27-03-2016 10:33 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
raynebee at 27-03-2016 12:56 PM (9 years ago) (f) just passing ooo Posted: at 27-03-2016 12:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
My question is who among the 6 geopolitical zone is more corrupt?
their is no comparative difference, they are all of the same hamartia. Posted: at 27-03-2016 05:43 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
all of una wey dey steal and share our money among unaself, dia ris god ooooooo.
babe no worrey Posted: at 27-03-2016 05:44 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:29 AM (9 years ago) (m) Now where are they taking this money to please Posted: at 28-03-2016 07:29 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:29 AM (9 years ago) (m) I don't care about them
No be only you Posted: at 28-03-2016 07:29 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:30 AM (9 years ago) (m) Go tell am na abi who hold u..?
Who dey fear here Posted: at 28-03-2016 07:30 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:32 AM (9 years ago) (m) Greatest part went to the northern guys probably used to sponsor Boko Haram bcoz the tougher the fight the more they are given more money for fighting equipment
You may be right Posted: at 28-03-2016 07:32 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:33 AM (9 years ago) (m) idiots people embezzling our monies God will punish u all.
They are all corrupt Posted: at 28-03-2016 07:33 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:33 AM (9 years ago) (m) bloody criminals, thief all of them.
We all know that Posted: at 28-03-2016 07:33 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:34 AM (9 years ago) (m) What a man can do,a woman can do better.
She go even thief pass the men Posted: at 28-03-2016 07:34 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:35 AM (9 years ago) (m) d money still remain soo
It comes in every day Posted: at 28-03-2016 07:35 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:36 AM (9 years ago) (m) Only two tribe dey 9ja?
Ogoja and calabar Posted: at 28-03-2016 07:36 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:37 AM (9 years ago) (m) Who we go even trust for this Naija,even women wey de office dey even do worst or does it mea there is no one good person in Nigeria top and low offices? why una wan turn Nigeria to no go area---?
Currently our money has finished Posted: at 28-03-2016 07:37 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |