President Buhari Off To The UK For 10 Days Rest Medical Check Up (Page 3)

Date: 06-06-2016 8:04 am (8 years ago) | Author: kacy lee
1 2 [3]
- BournIdentity at 13-06-2016 09:58 AM (8 years ago)
(m)
OOSSYY,, No dey talk like say u be mate with thunder... I no need to wish u say God punish u bcos devil don already dey polish ur lyf make e no too much.
And I no nid 2 call thunder to strike u down bcos dem don already tie ur miserable life with red stone wey dey roll for floor inside Amadioha shrine
Posted: at 13-06-2016 09:58 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 13-06-2016 10:01 AM (8 years ago)
(m)
BT na only one dirty slap I go samma u wey go change ur surname and identity from Umuekwensu to Umuchukwu.
Chronic moronic moron oossyy
Posted: at 13-06-2016 10:01 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 14-06-2016 08:56 PM (8 years ago)
(m)
...life is really hard for some people.
Posted: at 14-06-2016 08:56 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 19-06-2016 05:24 PM (8 years ago)
(f)
He need to come finish what he started
Posted: at 19-06-2016 05:24 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 19-06-2016 10:54 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: John kennedy on  6-06-2016 09:02 AM
THIS MAN IS NOT CAPABLE TO RULE THAT ZOO COS HE IS SICK, AND HE KNOWS THAT.
HOW LONG WILL HE CONTINUE TO LIE TO THE ZOOS?
GOD HAVE MERCY.
FEMI ADESINA DENIED THAT HE IS SICK, JUST AFTER 2 DAYS HE CONFIRM IT, FEMI, U R TYPICAL YORUBA LIAR LIKE LIAR MOHAMMED
SHAME 2 U APC FOR UR FOUNDATION IS BULIT ON LIES
Hmmmm,,no b smal tin
Posted: at 19-06-2016 10:54 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 19-06-2016 10:55 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: christopher Aruh on  6-06-2016 09:10 AM
APC don finish this country ooo... Liars!
Hehehe,,dey ar twins wth lies
Posted: at 19-06-2016 10:55 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 19-06-2016 10:55 PM (8 years ago)
(m)
Johnywalker
Posted: at 19-06-2016 10:55 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions