What I Love Most About Gistmania & Naijapals and Things I Hate About Naijapals Too (Page 12)

Date: 20-06-2016 5:19 pm (7 years ago) | Author: Naijapals Website
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15
- BournIdentity at 23-06-2016 04:38 AM (7 years ago)
(m)
Hmmmmmmm,,,, me and naijapals go wear thesame shokoto dat day...,,,....?
Posted: at 23-06-2016 04:38 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:40 AM (7 years ago)
(m)
I no send una for my mata o...,,, infact ur change u fit keep am.. I No Send U BT say that girl carry first and nothing happen......,,,? Ehn....,,,,,?
Na dier una go no say person dey vex for here...
Posted: at 23-06-2016 04:40 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:42 AM (7 years ago)
(m)
And make una go prepare come,,,, bcos I go create 500 new identity by that time wey una go chop craze and d smoke go dey comot from una moronic brain
Posted: at 23-06-2016 04:42 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:43 AM (7 years ago)
(m)
Wetin I mean be say if una never start to dey ban me,,,,, una go ban me tire that day
Posted: at 23-06-2016 04:43 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:44 AM (7 years ago)
(m)
BT as for now make I dey observe dey go
Posted: at 23-06-2016 04:44 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:46 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Az  link=topic=298832.msg4923026#msg4923026 date=1466511954
but kison needs to be careful, Extremely over carefullllllll
E don dey careful these days
Posted: at 23-06-2016 04:46 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:48 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: Az  link=topic=298832.msg4923012#msg4923012 date=1466511539
Ajani inspire me 2join Naijapals in 2011. Naijapals admin don fall my hand

If dem count d thousands of people wey Naijapals don fall dier hands,, ehnn,,,... U go dey cry
Posted: at 23-06-2016 04:48 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:50 AM (7 years ago)
(m)
Onwuchri ur request have been tabled
Posted: at 23-06-2016 04:50 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:53 AM (7 years ago)
(m)
Ok I dey make progress for here,,, na page 5 I bin dey so
Posted: at 23-06-2016 04:53 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 04:55 AM (7 years ago)
(m)
Make I go see other things I dey come back to continue from page 5 I bin stop
Posted: at 23-06-2016 04:55 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- scottchris at 23-06-2016 03:13 PM (7 years ago)
(m)
Oga bournidentity....  I dey hail you ooo... 

Posted: at 23-06-2016 03:13 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 23-06-2016 06:19 PM (7 years ago)
(m)
Scottchris your hailing has been tabled
Posted: at 23-06-2016 06:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 08:12 PM (7 years ago)
(m)
Bourne i no see where i fit write again since u don occupy 2 whole pages...
Posted: at 23-06-2016 08:12 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-06-2016 08:13 PM (7 years ago)
(m)
Why was part 2 of dis created wen man never finish part 1...?
Posted: at 23-06-2016 08:13 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Obaneski at 23-06-2016 09:09 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-06-2016 04:37 AM
[quoteauthor=haji link=topic=298832.msg4923108#msg4923108 date=1466514397]
Guy only your comments don full 60 leave note book, watin dey happen... u no just get chill at all for this june prize moni, choi! guyz don turn gistmania to hustling ground oo... Grin Grin
[|quote]

I no dey pursue any moni,,,, BT I wan reach no 2... Naijapals wey u dey...,,,? if I reach number 2 I no send una BT if that girl break record as d first girl to carry number 1 and una no give anything,,,,? I no mind to use to my savings just to locate and show u say I get some military training for my hand
Bourneidentity I believe naijapal and gistmania them go give her the prize if she win, but if them no give her, NA riot oo I will personally, single handed ly, Authoritatively, repeatedly, Continuously and practically report Naijapal and gistmania to EFCC, ICT, NAFDAC, NIMASA, NLC, TUC, OPC, APC and NDA for proper actions. 
Posted: at 23-06-2016 09:09 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 24-06-2016 06:16 AM (7 years ago)
(m)
Why dem no go give am her money, she deserve to be paid in full...
But naijapals fit turnaround say competition no dey for June...
Posted: at 24-06-2016 06:16 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- K01abinibi at 27-06-2016 11:23 AM (7 years ago)
(m)
Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi
Posted: at 27-06-2016 11:23 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- K01abinibi at 27-06-2016 11:26 AM (7 years ago)
(m)
Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi
Posted: at 27-06-2016 11:26 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 28-06-2016 01:53 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: k01abinibi on 27-06-2016 11:26 AM
Well Dr kisons' brain needs more tiger battery and needed to be changed from an analogue automated rotor to something a bit more advance. Na joke ooo!!! However,ive been an addicted member of naijapal since 2009,bt to my own suprise i was banned since then til now just bcos i posted my song link here.Even a criminal shldnt be treated as such.Waz my benefit for wasting my mgb readin posts from here n i cant post my stuff? yet we av people posting all manner of links here and stil enjoy immunity.Well,that is for the records. Ban now lifted,im a newbie 2day bt my mind has now been spoken even if im banned again by any of your admin. Only God knws how much i would av contributed here since 2009. Admin needs serious fumigation. Quote me if im right @K01Abinibi
U r very much welcomed cos u seem to be an intelligent person though intelligent people are not normally welcomed by admin but on behalf of everyone we are welcoming u..
Am only in a happy mood cos Okatee don talk say im no dey chase Slimmygal if not fcuk u cos i no care who u be u fcuking punk...P!ss off...
Posted: at 28-06-2016 01:53 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 28-06-2016 05:54 AM (7 years ago)
(m)
Na wa,,,,, I still dey for page 5 so....? Na him all these toris just dey waka come...,,,,,""""" I will see to it
Posted: at 28-06-2016 05:54 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15