kacylee at 12-07-2016 10:09 PM (8 years ago) (f)
This is What Happens When You Smell Money From a Distance Abeg which state is this bae from?
Post Reply
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 12-07-2016 10:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero
gogoman at 12-07-2016 10:12 PM (8 years ago) (m)
wow she adorable
Posted: at 12-07-2016 10:12 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
Fotoshop 100%
Posted: at 12-07-2016 10:19 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply EDDYPRINCE at 12-07-2016 10:27 PM (8 years ago) (m)
U don't need to ask d state we all knw she is igbo,,, from Imo State...lolzzzzz
Posted: at 12-07-2016 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply beneno at 12-07-2016 10:27 PM (8 years ago) (m)
If she go Calabar a whole street go chop this nose the thing go still remain
Posted: at 12-07-2016 10:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
warri or ebony. den like money no be small
Posted: at 12-07-2016 10:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
Germodog u see ur people, na dat nose dey lead una to drugs cos una fit smell anytin to make money...
Dis is a water hose nose, Germodog own big pass dis one..
Posted: at 12-07-2016 10:34 PM (8 years ago) | Hero
Reply Mykie010 at 12-07-2016 10:44 PM (8 years ago) (m)
Na Yoruba girl,nose wet dem take dey knw where owambe dey
Posted: at 12-07-2016 10:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply slimmygal at 12-07-2016 10:44 PM (8 years ago) (f)
yeeppaaa!!!!!! na only she get d nose abi she borrow join? dis one na nose-lene oooooo.
Posted: at 12-07-2016 10:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply bleble40 at 12-07-2016 10:50 PM (8 years ago) (f)
Elephant nose
Posted: at 12-07-2016 10:50 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply onomskky at 12-07-2016 10:56 PM (8 years ago) (m)
This nah omo yibo kikikikiki
Posted: at 12-07-2016 10:56 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply zoe61 at 12-07-2016 10:59 PM (8 years ago) (f)
See nose mehn
Posted: at 12-07-2016 10:59 PM (8 years ago) | Hero
Reply Bebold at 12-07-2016 11:14 PM (8 years ago) (m)
Why bully her on how God created her?
Posted: at 12-07-2016 11:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply kp45 at 12-07-2016 11:21 PM (8 years ago) (m)
Minister of nose affair.
Posted: at 12-07-2016 11:21 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply osarobo62 at 12-07-2016 11:32 PM (8 years ago) (m)
if na only her nose wide like dat for her body, ...e no dey bad.
Posted: at 12-07-2016 11:32 PM (8 years ago) | Hero
Reply climax_man at 12-07-2016 11:49 PM (8 years ago) (m)
Dis one na cow nose oo
Posted: at 12-07-2016 11:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply winace at 12-07-2016 11:52 PM (8 years ago) (f)
. And wen she go Edo state too. Dem go chop d nose and e go still remain.
Posted: at 12-07-2016 11:52 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply winace at 12-07-2016 11:53 PM (8 years ago) (f)
No be she create herself abeg
Posted: at 12-07-2016 11:53 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply dennisjean at 13-07-2016 12:13 AM (8 years ago) (m)
we all need to encourage her instead of saying Trash
Posted: at 13-07-2016 12:13 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply kingcalors at 13-07-2016 01:37 AM (8 years ago) (m)
They call this DE-NOSE
Posted: at 13-07-2016 01:37 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply