UNEC Students Damage Cars And Buildings In A Protest Over Poor Power Supply (Page 2)

Date: 15-06-2016 7:28 am (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- Airbender at 15-06-2016 10:02 PM (7 years ago)
(m)
part of change

Posted: at 15-06-2016 10:02 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 15-06-2016 10:19 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 15-06-2016 10:24 AM
Queenkhalees na hu u be.. u don baff..? I no no say naijapals don bring another moronic imbecile come dier forum.
You r welcome to display d craze wey dey ur head
Thank you oo Bourne longtime my bro I  no no say u sef see am like dat.. Ordinary picture e no go sef and she want us to call her queen. See me see trouble oo..
Na Dynasty sister e go be no lie..
Posted: at 15-06-2016 10:19 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 15-06-2016 10:22 PM (7 years ago)
(m)
Dere is no need to damage properties it's uncalled for..
Protest peacefully without damages to properties or lose of lives..
Posted: at 15-06-2016 10:22 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 16-06-2016 06:53 AM (7 years ago)
(f)
Bourne you know go kill me with laugh oo
Posted: at 16-06-2016 06:53 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Otikadinje at 16-06-2016 10:55 AM (7 years ago)
(m)
Una try small but be ready to stay home and drink gari na Grin

Posted: at 16-06-2016 10:55 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]