Ex-Air Force Chief's Mansion Worth N860m Seized By EFCC (Page 2)

Date: 15-05-2016 6:13 am (7 years ago) | Author: kacy lee
1 [2]
- diezo at 16-05-2016 12:14 PM (7 years ago)
(m)
AND I BET D GUY NO EVEN DEY STAY D HOUSE O! BUT DIS EFCC GUYS TOO WHICH WAY WETIN DEY HAPPEN TO D ONES DEM DEY SEIZE SINCE AND WETIN GO HAPPEN TO DIS ONE WEY DEM SEIZE NOW WETIN DEM WAN DO TO AM ANYWAYS NA D SAME PEOPLE NA JUST DIFFERENT PARTY IF NOT EVERYTHING REMAIN D SAME TO ME FIGHTING KWARUPTION THROUGH D FRONT DOOR WHILE LOOTING THROUGH D BACK DOOR BUT MAKE DEM NO FORGET SAY  PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR WHO NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 16-05-2016 12:14 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Segzy_G at 16-05-2016 02:10 PM (7 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Naija, which way forward
Posted: at 16-05-2016 02:10 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- kison at 16-05-2016 05:21 PM (7 years ago)
(m)
SOMEBODY WILL STILL BLAME BUHARI FOR THIS....Y'ALL BETTER BE CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLL
Posted: at 16-05-2016 05:21 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- botlex at 16-05-2016 05:38 PM (7 years ago)
(m)
Nice one there by the EFCC
Posted: at 16-05-2016 05:38 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mia4321 at 17-05-2016 01:33 AM (7 years ago)
(f)
eyaaaa...                                     
sorry ooo...                                             
Posted: at 17-05-2016 01:33 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 17-05-2016 05:46 PM (7 years ago)
(m)
Dey should auction it to the public at any price....Sell d property and use d money to fight more crime...
Posted: at 17-05-2016 05:46 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kachasi at 17-05-2016 05:48 PM (7 years ago)
(m)
thieves on rampage
Posted: at 17-05-2016 05:48 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 17-05-2016 07:41 PM (7 years ago)
(f)
very good...make unu collect all                             
Posted: at 17-05-2016 07:41 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 18-05-2016 09:39 AM (7 years ago)
(m)
Can you imagine.... 860million for just house. the money that take part in our lifes in this country. Hmmmmm... this is God oooo...
Posted: at 18-05-2016 09:39 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 18-05-2016 10:11 PM (7 years ago)
(m)
Some yawa wicked
Posted: at 18-05-2016 10:11 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mia4321 at 18-05-2016 10:49 PM (7 years ago)
(f)
not ma business...                                                                                         
Posted: at 18-05-2016 10:49 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 18-05-2016 11:11 PM (7 years ago)
(f)
chai....with naija moni                                               
Posted: at 18-05-2016 11:11 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 18-05-2016 11:30 PM (7 years ago)
(f)
Ehn?                                                                                     
Posted: at 18-05-2016 11:30 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 19-05-2016 07:35 PM (7 years ago)
(f)
oh really???                                                                                                       
Posted: at 19-05-2016 07:35 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kachasi at 24-05-2016 02:36 PM (7 years ago)
(m)
Good  job guys carry  on
 During  GEJ  na yahoo  boys then de fit arreste


na lie
Posted: at 24-05-2016 02:36 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 07:01 PM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 07:01 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lowkey247 at 23-06-2016 04:34 PM (7 years ago)
(m)
that is as a result of harboring migrant from the arab nation country and granting them asylum. ?
Posted: at 23-06-2016 04:34 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]