Naijapals...where is OSITAUGA (Page 2)

Date: 30-04-2010 10:56 am (13 years ago) | Author: PRINCE OBINECHE
1 [2] 3
- osituga at 1-05-2010 08:17 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on  1-05-2010 02:43 AM
Osituga don wake up.

Yes o ... i don wakke. how far na?
Posted: at 1-05-2010 08:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 1-05-2010 10:02 AM (13 years ago)
(m)
I dey fyn. Where v u been ol ds yle?
Posted: at 1-05-2010 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 1-05-2010 10:04 AM (13 years ago)
(f)
hahahah..osi dem don release u ?
Posted: at 1-05-2010 10:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 1-05-2010 11:16 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on  1-05-2010 10:02 AM
I dey fyn. Where v u been ol ds yle?

lol .... i was held in the Zanga .. now am back ...

Quote from: vivian07 on  1-05-2010 10:04 AM
hahahah..osi dem don release u ?

Dem just free me o ... wetin man go do na ?
Posted: at 1-05-2010 11:16 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- hotchase at 1-05-2010 01:24 PM (13 years ago)
(m)
abi na militant?
Posted: at 1-05-2010 01:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 1-05-2010 01:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: osituga on 30-04-2010 05:40 PM
Mehn !.... i dey see new addicts all arround o

like who & who?
Posted: at 1-05-2010 01:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- princemech at 1-05-2010 01:59 PM (13 years ago)
(m)
its osituga back ?
Posted: at 1-05-2010 01:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 1-05-2010 02:02 PM (13 years ago)
(m)
No
Posted: at 1-05-2010 02:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 1-05-2010 02:03 PM (13 years ago)
(m)
No, na him sisters cousin log in.
Posted: at 1-05-2010 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 1-05-2010 02:07 PM (13 years ago)
(m)
lol
Posted: at 1-05-2010 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Jebbe at 1-05-2010 02:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ade_su_wa on 30-04-2010 07:10 PM
Quote from: osituga on 30-04-2010 05:47 PM
Quote from: ade_su_wa on 30-04-2010 05:46 PM
Quote from: osituga on 30-04-2010 05:40 PM
Mehn !.... i dey see new addicts all arround o
e bad?

he nor bad o .... i just dey see new faces niii
ok

I was gonna say the same, isint that what the forum is all about Grin
Posted: at 1-05-2010 02:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jebbe at 1-05-2010 02:16 PM (13 years ago)
(m)
@ Osituga Im in Essex @ d mo, wetin dey happen? u dey 9ja oe essex?
Posted: at 1-05-2010 02:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 1-05-2010 02:24 PM (13 years ago)
(m)
strolling

Posted: at 1-05-2010 02:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 1-05-2010 02:42 PM (13 years ago)
(m)
turn back
Posted: at 1-05-2010 02:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- princemech at 1-05-2010 02:47 PM (13 years ago)
(m)
huh!
Posted: at 1-05-2010 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 1-05-2010 02:53 PM (13 years ago)
(m)
huh wrtin.............. make him turn back with immediate alacrity
Posted: at 1-05-2010 02:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- solkings at 1-05-2010 05:27 PM (13 years ago)
(m)
 i wonda wetin some fepol still dey NP dey do when dem turn hero. Make una use una Heroism take collect money 4 bank jo
Posted: at 1-05-2010 05:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Jebbe at 1-05-2010 06:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solkings on  1-05-2010 05:27 PM
i wonda wetin some fepol still dey NP dey do when dem turn hero. Make una use una Heroism take collect money 4 bank jo
[/quote

ha ha ha aha ha my sides are spliting!!!!
Posted: at 1-05-2010 06:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 1-05-2010 06:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: dguy on 30-04-2010 11:58 AM
Osituga is on a world tour with Rihanna - next stop is indigo O2.



na lie Sam....i saw him at Barking wit one Jamo mama iyabo...
Posted: at 1-05-2010 06:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- PreetyInstinct at 1-05-2010 07:17 PM (13 years ago)
(f)
Lolz hiya mazi

Posted: at 1-05-2010 07:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3