Vacancy! Vacancy!! Vacancy!!! (Page 3)

Date: 20-05-2010 5:33 pm (13 years ago) | Author: G-boy {da hoodhailing boy}
1 2 [3]
- sophiebaby at 26-05-2010 03:14 PM (13 years ago)
(f)
LUVVY.... i dey come with the container of the biscuit wey i bring for u from South-Africa... i get everything u nid but..... the complexion tin no go easy ooooooo... make i come?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?// lol.. bad boy.. u dey find who u go give belle

Posted: at 26-05-2010 03:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rbest at 26-05-2010 03:17 PM (13 years ago)
(f)
plus including HIV if any
Posted: at 26-05-2010 03:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- WISE11 at 27-05-2010 02:30 PM (13 years ago)
(m)
u need a medical cure, right
Posted: at 27-05-2010 02:30 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- qunodinga at 27-05-2010 02:42 PM (13 years ago)
(f)
I need dis job........but i have 23 yrs xperience
Posted: at 27-05-2010 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dabrat2worldwid at 27-05-2010 03:42 PM (13 years ago)
(f)
yeyeh boy comot 4 this place
Posted: at 27-05-2010 03:42 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- blings_is_back at 27-05-2010 04:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 27-05-2010 02:42 PM
I need dis job........but i have 23 yrs xperience

no be only experience u go have HIV too.....................  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 27-05-2010 04:03 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]