missKalu at 2-07-2010 02:21 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 2-07-2010 02:21 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adaogbo at 2-07-2010 02:22 PM (14 years ago) (f) hmmmm Posted: at 2-07-2010 02:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
logten at 2-07-2010 02:23 PM (14 years ago) (m) my governor na ghost (worker) governor Posted: at 2-07-2010 02:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 2-07-2010 02:59 PM (14 years ago) (m) MY BROS DE DEY BUSY DE BUILD ENTRANCE GATES TO THE STATE, E BI LIKE SAY DE GUY WAN CUT OFF FROM NAIJA, I SWEAR I DE WATCH AM SINCE HIM ENTER GOVT. THE ONLY THING WEY HIM TELL US BE SAY SECURITY OF THE PEOPLE IS THE RESPOSIBLITY OF THE GOVT. LIKE SAY WE GET OIL WELL SEF, I FOR GET HOPE. MAKE UNA HELEP US OO Posted: at 2-07-2010 02:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no get governor Posted: at 2-07-2010 03:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
allahumui at 2-07-2010 03:45 PM (14 years ago) (m) My state Governor, did nothing in Osun state.is a useless man. Posted: at 2-07-2010 03:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Inemx at 2-07-2010 03:52 PM (14 years ago) (m) My state Governor, did nothing in Osun state.is a useless man. [/quote] IF THAT MAN CATCH YOU Posted: at 2-07-2010 03:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 2-07-2010 03:59 PM (14 years ago) (m) na so so pidgin english my govnor dey speak for functions. i no sure say that man go school.
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 2-07-2010 03:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 2-07-2010 04:18 PM (14 years ago) (m) na so so pidgin english my govnor dey speak for functions. i no sure say that man go school.
NO, NA MY CLASSMATE FOR ABA EVENING SCHOOL 1993 SESSION. HE FINISHED IN PRIMARY 2F[/color] Posted: at 2-07-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol Posted: at 2-07-2010 05:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 2-07-2010 08:17 PM (14 years ago) (m) na so so pidgin english my govnor dey speak for functions. i no sure say that man go school.
person wey no go school dey rule a whole state?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-07-2010 08:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kurupt419 at 2-07-2010 08:57 PM (14 years ago) (m) everything dey happen for naija Posted: at 2-07-2010 08:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 3-07-2010 07:05 AM (14 years ago) (m) my Governor is an OSO CHI EGBU (Gay), he smoke IGBO, he drink KAI KAI, he dey chop GWORO, na so so pidgin he dey speak 4 dear, em wife dey tie only wrapper 4 check go market....TUFIAKWA
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 3-07-2010 07:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chai!.... obuzi kwa peter obi ka ina ekwu maka ya? Posted: at 3-07-2010 11:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 3-07-2010 11:39 AM (14 years ago) (m) chai!.... obuzi kwa peter obi ka ina ekwu maka ya?
dont mind that Aguleri man,i know Obi more than him
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 3-07-2010 11:39 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CHAI I GO GOVERNMENT HOUSE YESTERDAY THE MAN DON CHANGE MANY THING FOR THERE .... THE WHOLE COMPUTER NA ANALOG COMPUTERS AND TYPEWRITERS .... MY PALS I ENTERED HIS OFFICE U KNOW WHAT I SEE? .. THE MAN DEY TAKE IS SNOFF ..(UTABA) I WONDER WHY EVERY WHERE IS SMELLING SNOFF .... EVEN IN THE ENTRANCE GATE OF GOVERNMENT HOUSE THE MAN WIFE IS SELLING UTABA THERE ... IF U SEE HIM TEETH NA PURE BLACK, THE MAN DEY APPLY THE THING FOR HIM TEETH .... THE MAN THEY INVEST IN UTABA AND SUGARCANE.... INFACT I DON TIRE FOR THE MAN I WILL IMPEACH HIM VERY SOON Posted: at 3-07-2010 12:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmm Posted: at 3-07-2010 12:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 3-07-2010 03:21 PM (14 years ago) (m) na waoooo Posted: at 3-07-2010 03:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bado Posted: at 3-07-2010 04:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 3-07-2010 04:13 PM (14 years ago) (m) Juju man Posted: at 3-07-2010 04:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |