salraj at 30-06-2010 01:39 PM (13 years ago) (f) it not for useless people that wear it n exposes it, but for the resposible one that cover it............ Posted: at 30-06-2010 01:39 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
you have not answered the question..... wetin e mean Posted: at 30-06-2010 01:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
princedafe at 30-06-2010 02:09 PM (13 years ago) (m) 1) to shape the yansh 2) Na juju these are thr 2 only reasons why girls wear waist beads Posted: at 30-06-2010 02:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago) (m) na charm be that o! if u see any fair girl wey wear am nnah mehn better run without looking back!
Me I dey wear beads for waist so you better be careful becos if u near, I don finish you be dat can i sample yours let me measure it to determine if you are adding weight or not Posted: at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 02:22 PM (13 years ago) (f) na charm be that o! if u see any fair girl wey wear am nnah mehn better run without looking back!
Me I dey wear beads for waist so you better be careful becos if u near, I don finish you be dat can i sample yours let me measure it to determine if you are adding weight or not Okey Posted: at 30-06-2010 02:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 02:25 PM (13 years ago) (m) alright now come closer! Posted: at 30-06-2010 02:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Agatex at 30-06-2010 02:58 PM (13 years ago) (f) ppl wear wiast bead for various reasons and its not peculiar to nigerians alone africa as whole, different cultures permits it, while some use it to watch weight, some for protection against pregnancy, some as charms to trap men, some cult girls use it as an identification mark,some for fashion but i think its out of fashion now, some others wear the heavy ones during their traditional marriage rite. Posted: at 30-06-2010 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 03:02 PM (13 years ago) (m) how can beads protect pregnancy? Posted: at 30-06-2010 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Agatex at 30-06-2010 03:33 PM (13 years ago) (f) how can beads protect pregnancy?
it can if you want to know ask yoruba pple, there is a charm on it that can make that happen. Posted: at 30-06-2010 03:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 03:48 PM (13 years ago) (m) Reply |
waco at 30-06-2010 04:02 PM (13 years ago) (m) devilish
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 30-06-2010 04:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
eyevee at 30-06-2010 05:25 PM (13 years ago) (f) so that when u release inside them the sperm will not go into the ovary
::)what? Posted: at 30-06-2010 05:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
logten at 30-06-2010 05:33 PM (13 years ago) (m) so na juju b dat? no wander i ...... PUAAAAH!!! Posted: at 30-06-2010 05:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 30-06-2010 07:53 PM (13 years ago) (m) passing4good Posted: at 30-06-2010 07:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 1-07-2010 05:23 PM (13 years ago) (f) so na juju b dat? no wander i ......
PUAAAAH!!!
Na lie no be juju Posted: at 1-07-2010 05:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
angel-one at 1-07-2010 05:27 PM (13 years ago) (m) for zagaza... Posted: at 1-07-2010 05:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
logten at 1-07-2010 05:34 PM (13 years ago) (m) so na juju b dat? no wander i ......
PUAAAAH!!!
Na lie no be juju u dey use am? Posted: at 1-07-2010 05:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 1-07-2010 05:48 PM (13 years ago) (f) so na juju b dat? no wander i ......
PUAAAAH!!!
Na lie no be juju u dey use am? Your Sister dey use am? Posted: at 1-07-2010 05:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 1-07-2010 05:49 PM (13 years ago) (m) so na juju b dat? no wander i ......
PUAAAAH!!!
Na lie no be juju u say no b juju Your Sister dey use am? Posted: at 1-07-2010 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 1-07-2010 05:55 PM (13 years ago) (f) so na juju b dat? no wander i ......
PUAAAAH!!!
Na lie no be juju u say no b juju Your Sister dey use am? Your gf dey use am? Posted: at 1-07-2010 05:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |