Make una come see ohhh RMD don giv 2 gals belle. (Page 3)

Date: 17-07-2010 2:14 pm (14 years ago) | Author: Riley Proxy
1 2 [3] 4 5
- maragu at 19-07-2010 12:17 PM (14 years ago)
(f)
what a shame
Posted: at 19-07-2010 12:17 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- aliaaz at 19-07-2010 01:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sweetgift on 19-07-2010 11:14 AM
i cant believe this, RMD of all people............this is shameful

Nor mind am.

Posted: at 19-07-2010 01:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 19-07-2010 01:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Agatex on 19-07-2010 11:40 AM
many more children to him

U never hear say Goodluck don dey complain say pple 2 many for Nig?

Posted: at 19-07-2010 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olame4 at 19-07-2010 03:37 PM (14 years ago)
(m)
nice 1
Posted: at 19-07-2010 03:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- eyevee at 19-07-2010 10:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: princedafe on 18-07-2010 12:19 AM
come to think of it


and so what if he mADE THE  girls Pregnant

RMD na proper uhrobo man wey they sow his  seeds'.


Abeg


Carry go RMD
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-07-2010 10:02 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- LovelyPam at 19-07-2010 10:31 PM (14 years ago)
(f)
RMD carry go notin dey happen.
Posted: at 19-07-2010 10:31 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- e4ma at 20-07-2010 02:32 AM (14 years ago)
(f)
way to go mehn......i blame u?
Posted: at 20-07-2010 02:32 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ephrm at 20-07-2010 08:26 AM (14 years ago)
(m)
he is a man after-all man does not live BY bread alone.I GOT UR BACK RMD
Posted: at 20-07-2010 08:26 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- aliaaz at 20-07-2010 09:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ephrm on 20-07-2010 08:26 AM
he is a man after-all man does not live BY bread alone.I GOT UR BACK RMD

Lolz..U get em back while he dey use his own hands dey tarnish himself.

Posted: at 20-07-2010 09:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 20-07-2010 10:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: aliaaz on 19-07-2010 11:01 AM
Quote from: jopat2008 on 19-07-2010 09:56 AM
RMD and TU baba are into serious competition. who will win?
guy 4 sure na my man 2BABA go win i trust am "NOTHING DEY HAPPEN" lol

Na yeye dey worry them.
o boi no be yeye dey worry dem ooo...na starness dey worry dem nd sum idiotic attitude of galz dey cause am join..if u no get money dem no go know u bt if u come hammer na so dem go dey follow u like flies dey take follow corpse..so u want make dem fold dier handz dey watch d opportunity wey dem no get wen dem neva hammer lai lai...even if na me sef i go do pass..dz ol gurlz fault nt d men..
Posted: at 20-07-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 20-07-2010 11:36 AM (14 years ago)
(m)
na wah o
Posted: at 20-07-2010 11:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mykelly at 20-07-2010 03:38 PM (14 years ago)
(m)
eeeeeeh,wat's new der
Posted: at 20-07-2010 03:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- belindajustins at 20-07-2010 04:10 PM (14 years ago)
(f)
I happy for am
Posted: at 20-07-2010 04:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 20-07-2010 04:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: tyabo on 20-07-2010 10:15 AM
Quote from: aliaaz on 19-07-2010 11:01 AM
Quote from: jopat2008 on 19-07-2010 09:56 AM
RMD and TU baba are into serious competition. who will win?
guy 4 sure na my man 2BABA go win i trust am "NOTHING DEY HAPPEN" lol

Na yeye dey worry them.
o boi no be yeye dey worry dem ooo...na starness dey worry dem nd sum idiotic attitude of galz dey cause am join..if u no get money dem no go know u bt if u come hammer na so dem go dey follow u like flies dey take follow corpse..so u want make dem fold dier handz dey watch d opportunity wey dem no get wen dem neva hammer lai lai...even if na me sef i go do pass..dz ol gurlz fault nt d men..


Based on his personality, he for u utilized d opportunity well na instead of dis scandal as if him nor dey educated, na phyuk up sha cos even if na me i nor go my own hand ruin my reputation.

Posted: at 20-07-2010 04:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- JENTUBOY at 20-07-2010 05:16 PM (14 years ago)
(m)
who is to blame him for whatever happened on his famous.the blame goes all to girls, because they are famous hunter gold digger for the fact that rmd does not goes after thier money
Posted: at 20-07-2010 05:16 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sasod at 21-07-2010 12:08 PM (14 years ago)
(m)
The two parties shd be blame, none is a saint and advice RMD and 2Baba say "HIV IS REAL"
Posted: at 21-07-2010 12:08 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Ebbyz at 21-07-2010 01:23 PM (14 years ago)
(f)
u don fall my hand. just hope itis not real. this wil tarnish ur image if there is any left.
Posted: at 21-07-2010 01:23 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- peaceben at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago)
(f)
two women only you? bros you ten much ooooooooooooooooooooooooooooo.lol
Posted: at 21-07-2010 01:58 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- onyiis at 21-07-2010 02:17 PM (14 years ago)
(f)
double shooting !!!

Posted: at 21-07-2010 02:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bafyguy at 21-07-2010 02:48 PM (14 years ago)
(m)
This one na real lie. If na true, dat na plus point in RMD cv
Posted: at 21-07-2010 02:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  2. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  5. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  6. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  7. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  8. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support

  9. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  10. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions