TEMPTATION (Page 3)

Date: 20-07-2010 4:06 pm (13 years ago) | Author: wallas emmanuel
1 2 [3]
- sophiebaby at 21-07-2010 10:32 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 21-07-2010 10:30 AM
u wey don plan to finish waco
thank God say d guy use him akonuche

but i no get big Bosom  naaaaaaaaaaaaaaaa. ask am

Posted: at 21-07-2010 10:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 21-07-2010 10:44 AM (13 years ago)
(m)
waco na true?
Posted: at 21-07-2010 10:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 21-07-2010 03:57 PM (13 years ago)
(m)
Huh?Huh?

Posted: at 21-07-2010 03:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 21-07-2010 04:01 PM (13 years ago)
(m)
e be like say u follow
Posted: at 21-07-2010 04:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 21-07-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 21-07-2010 10:44 AM
waco na true?

comot jor! how u wan make i begin dey analyse my babe
Bosom  for u? i no go tell u

Posted: at 21-07-2010 04:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 21-07-2010 05:00 PM (13 years ago)
(m)
u were tempted to touch..................or do sumtinz..... but abeg e bro make u zipp up oh,.... aid/s no dey show 4 face.................
Posted: at 21-07-2010 05:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ceejay58 at 22-07-2010 05:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ceejay58 on 21-07-2010 01:30 AM
Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink

Ps 2
Posted: at 22-07-2010 05:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 22-07-2010 08:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on 21-07-2010 04:26 PM
Quote from: wallas on 21-07-2010 10:44 AM
waco na true?

comot jor! how u wan make i begin dey analyse my babe
Bosom  for u? i no go tell u
u know whether i wan help u?
whether the milk u dey take good 4 ur health or not
u better talk so we go know where to help u
Posted: at 22-07-2010 08:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 22-07-2010 10:50 AM (13 years ago)
(f)
pls does the Bosom  have nafdac no?

Posted: at 22-07-2010 10:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 22-07-2010 11:02 AM (13 years ago)
(m)
check urself
Posted: at 22-07-2010 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justloveme at 22-07-2010 12:40 PM (13 years ago)
(m)
 i beg dont commit touchery
Posted: at 22-07-2010 12:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]