berra so na d tin dey make u shoot out
na yu and Esonu get una mouth...



Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 12:31 PM Quote from: Miss_precious on 22-07-2010 12:23 PM hahaha..i will settle for a cool banga soup and starch joint or point and kill joint anytime..... berra so na d tin dey make u shoot out na yu and Esonu get una mouth... ![]() ![]() ![]() You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
Quote from: Miss_precious on 22-07-2010 12:34 PM Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 12:31 PM Quote from: Miss_precious on 22-07-2010 12:23 PM hahaha..i will settle for a cool banga soup and starch joint or point and kill joint anytime..... berra so na d tin dey make u shoot out na yu and Esonu get una mouth... ![]() ![]() ![]() lol Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Miss_Precious, I for like taste dat starch and banka soup oooo Reply
| |||||
u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl.... ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS. Reply
| |||||
Quote from: Inemx on 22-07-2010 01:17 PM SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS. any BOLEH joint around will be fine..... Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
UNRIPED BOLEH AND DOG FOR DEY NICE O, HOW ABOUT THAT? Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 12:59 PM u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl.... I wan taste am to see if I go fit chop am
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 01:21 PM Quote from: Inemx on 22-07-2010 01:17 PM SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS. any BOLEH joint around will be fine..... Sophie.............. you like better thing ooo
| |||||
Quote from: Inemx on 22-07-2010 01:23 PM UNRIPED BOLEH AND DOG FOR DEY NICE O, HOW ABOUT THAT? unripe boleh with choped dick.. will do Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 01:29 PM Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 01:21 PM Quote from: Inemx on 22-07-2010 01:17 PM SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS. any BOLEH joint around will be fine..... Sophie.............. you like better thing ooo nobody wen no like beta tin Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 01:27 PM Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 12:59 PM u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl.... I wan taste am to see if I go fit chop am OK, MAKE SOPHIE BRING YOU ALONG. INFACT, COME WITH A TAKE-HOME PLATE
| |||||
Sophiebaby, how u dey. Nne take am easy with this babes. Na free money dey cause am. Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 22-07-2010 01:40 PM Sophiebaby, how u dey. Nne take am easy with this babes. Na free money dey cause am. i dey fyn. u kwanu! how u dey? i hope say u no dey do bad tin oooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
SOPHY, OYA O, I DE GO FOR BREAK, I DRIVE PASS YA PLACE O Reply
| |||||
@ poster, I think it's a matter of choice. ReplyI have had few who did not opt for eateries rather preferred me giving them the money to make nice and delicious meal at my place or theirs. Loving, humble and humorous to sane & reasonable people
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
same here too i no dey like all dis mr bigg's and fast food joint stuff i prefer local joint where u can get varieties. Replybut if u buy for me on ur own i go take sha.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:27 AM I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit... like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad.. i think is better u eat werrin go suit ya belle. me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u. but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ? ABEG HELP ME TELL THEM...This their HABIT of pretense don tire me nor be small. Whenmoney dey man pocket sef ;dem nor go use their sense.Dem go just dey make unnecessary demands.The DAY somebody run leave them for Classic EATERIES dem go know!
| |||||
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 12:55 PM Miss_Precious, I for like taste dat starch and banka soup oooo so dat ur own orange go pop-out like hers abi? CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)