Posted: at | |
| |||||
heheheheheh na from jevnik to my room ooooooo.. are u ready? ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: esonu on 22-07-2010 02:54 PM heheheheheh na from jevnik to my room ooooooo.. are u ready? BAD BOY__That's very very SHARP OF YOU
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:27 AM I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit... like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad.. i think is better u eat werrin go suit ya belle. me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u. but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ? Sophibaby, the essence of an outing is for more exposure ie experiencing something different from the usual, its good to opt for eatries cos you might find yourself someday outside your usual environment and what happens then..................my dear dont get used to one side of life even if e go run my belle i go still taste am all na part of socializing.
| |||||
@money, so you dey support am....that's selfishness Reply
| |||||
Quote from: esonu on 22-07-2010 02:54 PM heheheheheh na from jevnik to my room ooooooo.. are u ready? no be only room
| |||||
i tire o Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
leave am now, after eatery na room now Reply
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 22-07-2010 03:02 PM Quote from: esonu on 22-07-2010 02:54 PM heheheheheh na from jevnik to my room ooooooo.. are u ready? BAD BOY__That's very very SHARP OF YOU CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
that's selfishness of the highest order Reply
| |||||
wetin be selfishness Reply
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: waco on 22-07-2010 03:06 PM i tire o WACO ABEG TRY GET UP. PEOPLE DEY FIND YOU FOR YOUR VOTE ON ''WHO YOU WILL LIKE TO MEET FACE 2 FACE ON NP''
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 12:59 PM u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl.... you got that right and dem no dey vomit jor....ewwww @bomsiluv....no yawa my dear..i go dhl am come for you..no mind sophie You know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Okey Miss_Precious Reply
| |||||
I dont have time for dates self.......not to talk of going to eateries..........so I dont know wetin u dey talk! ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Dp na becos u be born again naaaaaaaaaaaaaaaaaa....... lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
born again dey 4 this place wey sinners full like sand? Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)