@DIVINEPROJECT
@GUNODINGA
@SOPHIE[/u][/color]
HOW UNA DEY, WHERE UNA KEEP ONYIIS AND BITTERSWEET ?
I MISS DEM.
Posted: at | |
@DIVINEPROJECT @GUNODINGA @SOPHIE[/u][/color] HOW UNA DEY, WHERE UNA KEEP ONYIIS AND BITTERSWEET ? I MISS DEM.
| |||||
i don come so wetin dey happen ? Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 05:12 PM Dp na becos u be born again naaaaaaaaaaaaaaaaaa....... lol Wrong, not born again matter..........am an indoor person......I dont have time for all those! A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i like home made foods , they are the best Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
cuz the guy wanna impress... Reply
| |||||
Quote from: onyiis on 22-07-2010 05:38 PM i don come so wetin dey happen ? PEPEYE, HOW FAR,YOU BEEN GO NA? PEOPLE DON YAB YOU SOTEYYYYYYYYYYYYY, DEM SAY YOU GO DO XPANSION. ABI YOU THING DE PAIN YOU WEN YOU ULLAGE? WELCOME SHA, THAT IS JUST THAT.
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:27 AM I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit... like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad.. i think is better u eat werrin go suit ya belle. me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u. but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ? l think it's more about the Convenience than anything else WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
aight... Reply
| |||||
Quote from: Inemx on 22-07-2010 05:50 PM Quote from: onyiis on 22-07-2010 05:38 PM i don come so wetin dey happen ? PEPEYE, HOW FAR,YOU BEEN GO NA? PEOPLE DON YAB YOU SOTEYYYYYYYYYYYYY, DEM SAY YOU GO DO XPANSION. ABI YOU THING DE PAIN YOU WEN YOU ULLAGE? WELCOME SHA, THAT IS JUST THAT.
| |||||
Quote from: wallas on 22-07-2010 05:55 PM Quote from: Inemx on 22-07-2010 05:50 PM Quote from: onyiis on 22-07-2010 05:38 PM i don come so wetin dey happen ? PEPEYE, HOW FAR,YOU BEEN GO NA? PEOPLE DON YAB YOU SOTEYYYYYYYYYYYYY, DEM SAY YOU GO DO XPANSION. ABI YOU THING DE PAIN YOU WEN YOU ULLAGE? WELCOME SHA, THAT IS JUST THAT. NA WAO BROS, SO YOU MINIMINI-WANAWAN REACH HERE?
| |||||
Quote from: Inemx on 22-07-2010 05:50 PM Quote from: onyiis on 22-07-2010 05:38 PM i don come so wetin dey happen ? PEPEYE, HOW FAR,YOU BEEN GO NA? PEOPLE DON YAB YOU SOTEYYYYYYYYYYYYY, DEM SAY YOU GO DO XPANSION. ABI YOU THING DE PAIN YOU WEN YOU ULLAGE? WELCOME SHA, THAT IS JUST THAT. hehehhee wetin dey say i go expand sef ? "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
booby naaaaaaaaaaa Reply
| |||||
why i go need expansion when my God take time create me on a sunday ? Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: onyiis on 22-07-2010 06:22 PM why i go need expansion when my God take time create me on a sunday ? Correct ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: blackberryPearl on 22-07-2010 05:50 PM cuz the guy wanna impress... not all guys, gals force them go at times....as for me self. Na my house first before any date for eatery
| |||||
Quote from: onyiis on 22-07-2010 06:22 PM why i go need expansion when my God take time create me on a sunday ? Yes ooooo-
| |||||
>>>>>>>>>>>flying by Reply
| |||||
Quote from: eagleseyez on 22-07-2010 08:41 PM >>>>>>>>>>>flying by ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Sophy e be like say u don born again.........lol Replywell sha, ur post make sense, wish say u be my....... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blessedme on 22-07-2010 10:59 AM yea u can say that again but mind u i dnt order for what i dnt knw cos i know wat it takes to make money looolz [If you're paying 4 the treat is different from when ur MUGU is paying,you will order mercilessly.
|
‘You Are Wrong’ – Solomon Buchi, Falz Disagree Over Fornication Remark
Moment Keke Napep Kills Masquerade During Festival In Anambra
Yobe Tricycle Riders Lands In Police Net For Alleged Rape Of Minor, Theft
"I Won’t Be Distracted From Doing What’s Right" - President Tinubu
BREAKING: EFCC Arrests Fred Ajudua In Abuja Over $1.43 million Fraud
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)