Why is't that u women are so greedy?even if ur man dey chop out side in as far he no dey disturb u and he dey give u anything wey u want why bothered??? i beg make una free us men court marriege no dey inportant Posted: at 28-07-2010 05:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 28-07-2010 05:15 PM (14 years ago) (m) at all at all
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 28-07-2010 05:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 28-07-2010 05:16 PM (14 years ago) (f) na wa ooooooooooooooooooo. this ya name sef.. sweetprick
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 28-07-2010 05:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 28-07-2010 05:17 PM (14 years ago) (m) who be that?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 28-07-2010 05:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na only foolish man go do church wedding finish come do court marriage join am women and dem wayo Posted: at 28-07-2010 05:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 28-07-2010 05:30 PM (14 years ago) (m) so fu mi ore mi
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 28-07-2010 05:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 28-07-2010 05:37 PM (14 years ago) (m) i dont need it, i will do it in an African way! we go both swear for Odumodu shrine say we dey go our way simple!
 Chei!
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 28-07-2010 05:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I dey bow 4 u oh sophiebaby i beg make u talk am finish Posted: at 28-07-2010 06:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Well, me i am not in support of any COURT marriage. I see nothing there for me but for the babe.
I no do!
if you dey fear well well..make una sign Prenup naw
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 29-07-2010 06:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
faithaina at 29-07-2010 09:22 AM (14 years ago) (f) court marriage is very very compulsory ,as for me i will even do my court wedding blf church wedding. Posted: at 29-07-2010 09:22 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 29-07-2010 09:37 AM (14 years ago) (f) i dey come Posted: at 29-07-2010 09:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 29-07-2010 09:42 AM (14 years ago) (f) court marriage front of humans...church marriage front of God...u decide which one u do if both important for u..u do both if not u do one of dem
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 29-07-2010 09:42 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 29-07-2010 03:03 PM (14 years ago) (f) Na true u talk. Posted: at 29-07-2010 03:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 29-07-2010 03:08 PM (14 years ago) (m) court marriage is very very compulsory ,as for me i will even do my court wedding blf church wedding.
make u pray say no me my type of person
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 29-07-2010 03:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 29-07-2010 03:25 PM (14 years ago) (m) Traditional marriage, I must do, Chuch wedding I may try and see if I have some money to waste, if any then I can do. but for court marriage, Nna I don pik race so that the girl no fit hold my hand and leg go for court. Posted: at 29-07-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ceejay58 at 30-07-2010 05:03 AM (14 years ago) (m) For property sharing purposes
i wouldn't even consider it... cos i don't see any need 4 it. if i propose to a woman and she says its compulsory then i ll just take back my ring and walk away... cos 4 her to insist on it means she's got some other dark plans. if u truly love me then u should make do with the regular traditional and church marriage. the fact that i want to spend the rest of my life with u is enough evidence that i truly love u with all my heart. but if u don't trust me then u do not deserve to be my wife. 4 crying out loud we re not talking about dating as in a gurl/boy friend parole but marriage... it's only a gold digger that would want it by fire by force. and i 4 one can never fall to such a cheap blackmail. Posted: at 30-07-2010 05:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
There is much to this court marriage,but when u are in nigeria you don't need it, in europe the registry is necessary but some ladies think it is a must for them.It is not all that necessary Posted: at 30-07-2010 11:33 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
waco at 30-07-2010 11:45 AM (14 years ago) (m) heard
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 30-07-2010 11:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 30-07-2010 11:53 AM (14 years ago) (f) why e be say people no get trust in God again, come dey shift dem trust to oyibo court? for me court is out of the question, we no dey make case. wetin dey there na for us to have self control.
Well it is not that we dont trust God but for those of us living outside Nigeria , it a proof that you are married in those counties .
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 30-07-2010 11:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 30-07-2010 12:05 PM (14 years ago) (m) why e be say people no get trust in God again, come dey shift dem trust to oyibo court? for me court is out of the question, we no dey make case. wetin dey there na for us to have self control.
Well it is not that we dont trust God but for those of us living outside Nigeria , it a proof that you are married in those counties .
[/u]ok. for you living outside Nigeria. But have you seen any white man performing a traditional marriage in Nigeria? Posted: at 30-07-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |