Posted: at | |
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: dguy on 28-07-2010 11:11 AM For property sharing purposes I see. why then do i need to do such? OMO i no do again, if she no ready to accept only church, na she sabi no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
ppl wey do do such na ppl wey hole am.. and wen d babes dem no.. dem go opt for am.. its just for property sharing purpose just like dguy said. Replybut its not by force.. we just dey follow oyibo ppl. the main marriage is not even the church wedding sef. but the traditional.. church wedding is just for the doing sake and spending ya money. all the same its a must for some, whilst its not a must for some. after all its just for the certificate.. if say dem dey gv certificate for traditional marriage all these church and court stuff no for dey. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Maybe we go suggest make dem begin Replygive ASAMBODO for traditional wedding ni no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
my sister we need to change the rule make certificate com out for tradition oo Replybecos oyibo no sabi tradition, white wedding is for the whites and thats d only thing they do but Africa with black mentality go do first introduction, second introduction, send forth, traditional, white and then court again na wetin?
| |||||
Quote from: bomsiluv on 28-07-2010 10:49 AM Waco, If d man no gree do court marriage no marriage for me and the man......... na by fire by force EASY NA ....
| |||||
Quote from: blessedme on 28-07-2010 11:27 AM my sister we need to change the rule make certificate com out for tradition oo becos oyibo no sabi tradition, white wedding is for the whites and thats d only thing they do but Africa with black mentality go do first introduction, second introduction, send forth, traditional, white and then court again na wetin? but which one be white and church wedding sef. naija na wa for una ooooooooo. why be say una sabi copy frm oyibo ppl. make una follow tradition b4 una villa oracle go strike una oooooooooooo. some sef go just pay dowry finish. no celebration.. but them go do court do small part.. do church own do big party.. me i wida oooooooo. money just dey waist Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i think legally, Court marriage has Replymore or little part to play in marriage ''it all depends, not 2 all peeps'' if you really want to look at the word marriage' then you will consider it to be an agreement b/w two irrespective of place, venue and time
| |||||
Quote from: waco on 28-07-2010 11:17 AM Quote from: dguy on 28-07-2010 11:11 AM For property sharing purposes I see. why then do i need to do such? OMO i no do again, if she no ready to accept only church, na she sabi ![]() please do not distract and keep discussions along line of topic - make proper use of capit
| |||||
Quote from: waco on 28-07-2010 11:24 AM Maybe we go suggest make dem begin Ur papa an ur mama don give u the ASAMBODO by marrying u to the lucky ..........., abi na oyibo ASAMBODO u dey ask? give ASAMBODO for traditional wedding ni
| |||||
Quote from: blessedme on 28-07-2010 11:27 AM my sister we need to change the rule make certificate com out for tradition oo becos oyibo no sabi tradition, white wedding is for the whites and thats d only thing they do but Africa with black mentality go do first introduction, second introduction, send forth, traditional, white and then court again na wetin? lolz
| |||||
Quote from: sophiebaby on 28-07-2010 11:31 AM Quote from: blessedme on 28-07-2010 11:27 AM my sister we need to change the rule make certificate com out for tradition oo becos oyibo no sabi tradition, white wedding is for the whites and thats d only thing they do but Africa with black mentality go do first introduction, second introduction, send forth, traditional, white and then court again na wetin? but which one be white and church wedding sef. naija na wa for una ooooooooo. why be say una sabi copy frm oyibo ppl. make una follow tradition b4 una villa oracle go strike una oooooooooooo. some sef go just pay dowry finish. no celebration.. but them go do court do small part.. do church own do big party.. me i wida oooooooo. money just dey waist my sis i tire for them oo but time don reach wey we go begin demand for traditional certificate
| |||||
Do am na! Many court weddin wey don break plenty ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
some people dey talk say sef Replyif u do traditional finish, dem no go allow u go with their daughter till u do white wedding. Is it fair? no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
question? Reply
| |||||
WAT IF D MAN NO GET MONEY WELLA. ReplyMAKE UNA NO KILL UNA SELVES FOR THIS COURT TIN O.. WHY MOST WOMEN OPT FOR AM BE SAY.. MEN NO DEY FAITHFULL. NA SO DEM GO DEY BORN BORN ANYWHERE DEM GO. EXPECIALLY MEN WEY DEY WORK FOR RIG. ATLEAST WEN DEM BORN BORN FINISH WEN D MAN DIE.. NA DAT TYM DEM GO KNOW WHO DEM MARRY LEGALLY AND ILLEGALLY... Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: blessedme on 28-07-2010 11:48 AM question? look una better tell dem papa and dem mamasay make dem dey leave una go stay for husband house after first intro no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
I will advice you to not step your foot inside the court for any court marriage. That is an easy way to give away everything you have to the woman because now you are giving her full control in your marriage to do whatever she wants to do. Nigerians need to stay out of the mindset that everything the western world does is CIVILIZATION. Who even coined that word civilization? and are you telling me that Jesus is not civilized? Nigerians are really getting brainwashed small small by US and Europe. Please continue with your so Called Civilization and all women in Nigeria will end up unmarried or divorce before they even clock 40 years. ReplyI'M THA MAN IN MY CITY YO!!!
| |||||
i don't c anytin special abt dz court weddin..if ma lady persist say we must do court weddn den we av 2 let it go..coz trust is lacking here..she doesn't trust me nd no nid of me wasting my money 2 proceed wif da marriage..2 me court weddn is due 2 lack of trust.. Reply
| |||||
Note book ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Nigerian Student Suffers Anxiety Attack After Disappointing 2025 UTME Result; Lands In Hospital
Retired Teacher, Mallam Kabiru Killed, Wife Abducted As Bandits Invade Zamfara School Quarters
Expect Davido Someday As Governor Of Osun – Formere Senator Ben Murray-Bruce Declares
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night