so na belle dey on board now? Posted: at 27-09-2010 11:30 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maestro35 at 27-09-2010 11:30 AM (14 years ago) (m) Am from NIGERIA. i be NAIJA PIKIN i am aware that u are NAIJA PIKIN i mean ur ethnic, hey b serious atleast 4 once.
A good friend is better than a bad brother. Posted: at 27-09-2010 11:30 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 11:32 AM (14 years ago) (f) 3 times.. benny e'mesiere oooo
e'mesiere nde aboikpa...so you never tell them? Am not aboikpa I am Akanawan baby  tell them wetin? u talk ya own see your mouth like Akanawan baby  tell them na that you don hook up with waco na hahahahahahah. pls help me.. AM IN LABOUR
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 11:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 11:34 AM (14 years ago) (f) ehen na first time u dey admit carry go baby 
yes ooo they feel for u, cos Waco is out of sight....am lookin for somebody already, pls com giv me belle   PLS HELPPPPPPP AM IN LABOUR
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 11:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
already? hmmm Waco shoot am fast Posted: at 27-09-2010 11:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
3 times.. benny e'mesiere oooo
e'mesiere nde aboikpa...so you never tell them? Am not aboikpa I am Akanawan baby  tell them wetin? u talk ya own see your mouth like Akanawan baby  tell them na that you don hook up with waco na hahahahahahah. pls help me.. AM IN LABOUR iya akanawan baby, wey waco i mean wey the person who put am there? oyinii abeg come, sophie wan born wetin dey her belle... blessedme, wey you dey? time don reach, also tell others to come too... Posted: at 27-09-2010 11:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 11:40 AM (14 years ago) (f) CAN SOMEONE PLS GET WACO FOR ME? SOMEONE HELP FISH HIM OUT FOR ME TELL HIM THAT AM IN LABOUR
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 11:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
CAN SOMEONE PLS GET WACO FOR ME?
SOMEONE HELP FISH HIM OUT FOR ME TELL HIM THAT AM IN LABOUR
sophie don't worry for i have put the hook that will fish him out WACO! WACO!! WACOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO!!!!!!! try take the hook, sophie is in labour Posted: at 27-09-2010 11:45 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maestro35 at 27-09-2010 11:46 AM (14 years ago) (m) who is the doctor here, because is like we have a hospital in NAIJAPALS now.
A good friend is better than a bad brother. Posted: at 27-09-2010 11:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 11:52 AM (14 years ago) (f) who is the doctor here, because is like we have a hospital in NAIJAPALS now.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 11:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
me i no get time to look for Waco... i go prepare labor room with Onyiis Posted: at 27-09-2010 12:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 12:21 PM (14 years ago) (f) me i no get time to look for Waco... i go prepare labor room with Onyiis
ok.. thank u.. but onyiss go come for night oooooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 12:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
the labour still dey catch you? Posted: at 27-09-2010 12:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
the labour still dey catch you?
wetin u think? e don stop halfway? Posted: at 27-09-2010 12:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 12:35 PM (14 years ago) (f) e be like na 1wk o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 12:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
the baby no wan come down until him see him papa Posted: at 27-09-2010 12:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2010 12:42 PM (14 years ago) (f) yes ooooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2010 12:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahaha
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 27-09-2010 12:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
the pikin stubborn small like him papa Posted: at 27-09-2010 12:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maestro35 at 27-09-2010 12:50 PM (14 years ago) (m) this is serious!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
A good friend is better than a bad brother. Posted: at 27-09-2010 12:50 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |