Jungle Drama

Date: 08-10-2008 11:31 am (16 years ago) | Author: teegal
- at 8-10-2008 11:31 AM (16 years ago)
(f)
A great hunter was cornered and pinned to the ground by a huge LION.For about five minutes the lion was facing the sky without hurting the hunter,in joyful exclamation the hunter shouted"tank God i be the second DANIEL wey lion no go chop" The Lion replied in anger"common keep shut,before you chop for house you no dey pray?"

Posted: at 8-10-2008 11:31 AM (16 years ago) | Upcoming
- add12 at 12-08-2009 08:42 PM (15 years ago)
(m)
you dey pray i beg make the lion pray first
Posted: at 12-08-2009 08:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 12-08-2009 08:51 PM (15 years ago)
(m)
true talk, nice one........... u try

Posted: at 12-08-2009 08:51 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- neosha at 12-08-2009 09:31 PM (15 years ago)
(f)
hmmmm
Posted: at 12-08-2009 09:31 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- federico at 12-08-2009 09:37 PM (15 years ago)
(m)
neosha dis ur hmmm and lol don dey too much..abeg make u dey comment
Posted: at 12-08-2009 09:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 13-08-2009 03:28 PM (15 years ago)
(m)
hahahah laf wan kill me very funny

Posted: at 13-08-2009 03:28 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions