itmomoh at 2-11-2010 09:20 AM (13 years ago) (m) abeg tel am, make he kn Posted: at 2-11-2010 09:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 2-11-2010 09:22 AM (13 years ago) (m) posted b.......??'''''''
na 4 where? but com ooo u dis arab man u don com again ooo, abi dem swear 4 u? Posted: at 2-11-2010 09:22 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
itmomoh at 2-11-2010 09:26 AM (13 years ago) (m) funny but refused to make me laff.
oya hit head for ground,am sure it will make u laff.try it and u will laff ok,trust me. u no say hair plenty for my head. if i do am, ee no go make me laff still. if dat wan no make u laugh, i ve one, just vex break ur monitor, den wait 4 five min, if una get ceilin fan, on it n wait till d fan don dey brow well well den jump n make sure say ur head touch d fan bladem if at d head u still no laugh, my guy ur case need pastor Posted: at 2-11-2010 09:26 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 2-11-2010 10:19 AM (13 years ago) (m) funny but refused to make me laff.
oya hit head for ground,am sure it will make u laff.try it and u will laff ok,trust me. u no say hair plenty for my head. if i do am, ee no go make me laff still. if dat wan no make u laugh, i ve one, just vex break ur monitor, den wait 4 five min, if una get ceilin fan, on it n wait till d fan don dey brow well well den jump n make sure say ur head touch d fan bladem if at d head u still no laugh, my guy ur case need pastor bros thankyou, that one no make me laff. but as i just go hug our transformer, i com dey laff. lol lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-11-2010 10:19 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
silkyme at 2-11-2010 10:30 AM (13 years ago) (f) gud 1 dere, @poster u try welwel Posted: at 2-11-2010 10:30 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chai God have mercy oooo Posted: at 2-11-2010 10:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 10:52 AM (13 years ago) (m) watin never happen b4?? Posted: at 2-11-2010 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
itmomoh at 2-11-2010 11:48 AM (13 years ago) (m) funny but refused to make me laff.
oya hit head for ground,am sure it will make u laff.try it and u will laff ok,trust me. u no say hair plenty for my head. if i do am, ee no go make me laff still. if dat wan no make u laugh, i ve one, just vex break ur monitor, den wait 4 five min, if una get ceilin fan, on it n wait till d fan don dey brow well well den jump n make sure say ur head touch d fan bladem if at d head u still no laugh, my guy ur case need pastor bros thankyou, that one no make me laff. but as i just go hug our transformer, i com dey laff. lol lol dat is a very good one, so hw was d xperience? i go lik to try am one day ooo Posted: at 2-11-2010 11:48 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-11-2010 11:18 PM (13 years ago) (m) funny but refused to make me laff.
oya hit head for ground,am sure it will make u laff.try it and u will laff ok,trust me. u no say hair plenty for my head. if i do am, ee no go make me laff still. if dat wan no make u laugh, i ve one, just vex break ur monitor, den wait 4 five min, if una get ceilin fan, on it n wait till d fan don dey brow well well den jump n make sure say ur head touch d fan bladem if at d head u still no laugh, my guy ur case need pastor bros thankyou, that one no make me laff. but as i just go hug our transformer, i com dey laff. lol lol dat is a very good one, so hw was d xperience? i go lik to try am one day ooo ok i wish u good luck and a successful trial. hug the transformer well oh! lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-11-2010 11:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 11:26 PM (13 years ago) (m) itmomoh and skypo abeg make una no kill me with laugh.my mouth don dey pain me.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 11:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-11-2010 08:07 PM (13 years ago) (m) itmomoh and skypo abeg make una no kill me with laugh.my mouth don dey pain me.
ah ah, u self don hug transformer? why u com dey laff na? lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-11-2010 08:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 4-11-2010 08:13 PM (13 years ago) (m) hahahaha,i neva hug ooo.e bi like say u are sad and u hug transformer,u go dey happy like say u be king?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-11-2010 08:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-11-2010 10:44 PM (13 years ago) (m) exactly, just try am. its interesting lol lol
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-11-2010 10:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 4-11-2010 10:49 PM (13 years ago) (m) ok,i will give it a trial but are u sure i will be happy if i hug the transformer?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 4-11-2010 10:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 5-11-2010 05:26 AM (13 years ago) (m) just do t make sure say u pull your shirts oh so dat ee go enter well well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 5-11-2010 05:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xena15 at 5-11-2010 09:26 AM (13 years ago) (f) Hahahahahahahahahahahahahaha.....
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 5-11-2010 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |