How to kiss a girl (Page 14)

Date: 21-09-2010 4:28 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 11 12 13 [14] 15 16
- sophiebaby at 27-09-2010 09:08 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bennygoodman on 25-09-2010 09:37 AM
Quote from: moneyinbrakemi on 25-09-2010 09:30 AM
wher the hell is Sophie abi you dey your house dey press your lips with hot water!
Come do practicals with me first you no gree__See wetin hungry looking man don do your lips na? Sorry O

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

why u sef come dey laugh? Grin Grin

Posted: at 27-09-2010 09:08 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 27-09-2010 12:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 27-09-2010 09:08 AM
Quote from: Bennygoodman on 25-09-2010 09:37 AM
Quote from: moneyinbrakemi on 25-09-2010 09:30 AM
wher the hell is Sophie abi you dey your house dey press your lips with hot water!
Come do practicals with me first you no gree__See wetin hungry looking man don do your lips na? Sorry O

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

why u sef come dey laugh? Grin Grin

 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Cool Cool Cool Cool
Posted: at 27-09-2010 12:34 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Maestro35 at 27-09-2010 12:40 PM (14 years ago)
(m)
why u sef come dey laugh?



Since when has it become a crime to laugh huh!

Posted: at 27-09-2010 12:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- hotguy77 at 27-09-2010 12:43 PM (14 years ago)
(m)
.
Posted: at 27-09-2010 12:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 27-09-2010 01:22 PM (14 years ago)
(f)
...

Posted: at 27-09-2010 01:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 27-09-2010 11:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 23-09-2010 07:45 AM
passing and kissing Michro my hubby

Sophiebaby my Honey I've missed u so much.
How are u?
When can I kiss u again?

Posted: at 27-09-2010 11:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 27-09-2010 11:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 23-09-2010 04:31 PM
Who be dis?
Na gorilla.
Hahahahaha

Posted: at 27-09-2010 11:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 28-09-2010 02:42 PM (14 years ago)
(f)
This is a kiss theory...9ce 1
Posted: at 28-09-2010 02:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 28-09-2010 02:46 PM (14 years ago)
(f)
yes
later i go do practical own

Posted: at 28-09-2010 02:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Maestro35 at 28-09-2010 02:50 PM (14 years ago)
(m)
with who?

Posted: at 28-09-2010 02:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 28-09-2010 02:56 PM (14 years ago)
(f)
nobody...
becos i still dey labour..i never still born waco pikin

Posted: at 28-09-2010 02:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 28-09-2010 02:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 28-09-2010 02:42 PM
This is a kiss theory...9ce 1

no mind her, she don do practicalsssssssss last week ooooo
Posted: at 28-09-2010 02:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Bennygoodman at 28-09-2010 02:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 28-09-2010 02:46 PM
yes
later i go do practical own

sophie talk true na, dat one wey you do last time no be practical?
Posted: at 28-09-2010 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 28-09-2010 03:05 PM (14 years ago)
(f)
with who? u abi na ............

Posted: at 28-09-2010 03:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 28-09-2010 03:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bennygoodman on 28-09-2010 02:57 PM
Quote from: qunodinga on 28-09-2010 02:42 PM
This is a kiss theory...9ce 1

no mind her, she don do practicalsssssssss last week ooooo

ima, ima mi..abadieh?
i miss you crazy..
hope you are kool Kiss
Posted: at 28-09-2010 03:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bennygoodman at 28-09-2010 03:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 28-09-2010 03:05 PM
with who? u abi na ............

you wan make i start to name dem wey come your practical class
Posted: at 28-09-2010 03:45 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Bennygoodman at 28-09-2010 03:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 28-09-2010 03:28 PM
Quote from: Bennygoodman on 28-09-2010 02:57 PM
Quote from: qunodinga on 28-09-2010 02:42 PM
This is a kiss theory...9ce 1

no mind her, she don do practicalsssssssss last week ooooo

ima, ima mi..abadieh?
i miss you crazy..
hope you are kool Kiss

idioke ooo ufan ima...
you know say ne me dey miss you die
as always Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 28-09-2010 03:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 28-09-2010 03:52 PM (14 years ago)
(f)
i miss waco

Posted: at 28-09-2010 03:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 28-09-2010 03:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 28-09-2010 03:52 PM
i miss waco

na now you don dey talk true, you been wan carry belle pain draw am out, this no come work but wait how about DL20, him know say you dey Waco so?
Posted: at 28-09-2010 03:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 28-09-2010 03:58 PM (14 years ago)
(f)
why en no go no? na him gv me d belle?

Posted: at 28-09-2010 03:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16

Featured Discussions