i think its sign of jealousy.... becos maybe ur still upcoming..... grin grin grin
Posted: at | |
Quote from: Enockia on 7-10-2010 12:40 PM sgin of joblessness i think its sign of jealousy.... becos maybe ur still upcoming..... grin grin grin
| |||||
Quote from: tyabo on 6-10-2010 06:14 PM Quote from: divineproject on 6-10-2010 12:57 PM hahahahaha......I really wan see this fowl yarnsh jor.......... abeg no try c am cuz if u do..hmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() wetin go happen? A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i no fit laugh ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-10-2010 12:29 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... Hehehehehehw una c am ? Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() ![]() ![]() so na only kennee u go see eh?..... ur addictment will be rescinded if u dont get mine now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:00 AM Quote from: erikaakpan on 6-10-2010 07:36 AM congrats 10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz...baby, u shouldve stopped by my page and let me kno how much u missed me naaaa ![]() ![]() Flirtation: Attention without intention.
| |||||
Quote from: esonu on 7-10-2010 07:04 PM i no fit laugh my guy try laugh anyhow
| |||||
Quote from: erikaakpan on 8-10-2010 07:45 AM Quote from: tyabo on 6-10-2010 11:00 AM Quote from: erikaakpan on 6-10-2010 07:36 AM congrats 10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz...baby, u shouldve stopped by my page and let me kno how much u missed me naaaa ![]() ![]() sweety nmu no vex say i culdn't branch na sum yeye hold up catch me jaree..hw u doin ? missed ya loads... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Enockia on 7-10-2010 12:40 PM sgin of joblessness HEY BRO NO HOMO NO SNITCHING !!! SO STOP HATING..
| |||||
Quote from: divineproject on 6-10-2010 01:39 PM hahahahaha, another bad belle Mummy no mind dem ooo..ur only son is a shinning star... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: solid_solid on 6-10-2010 06:15 PM ok ... for this u are now officially recognize as naijapals addict .... congratulations 10x Bro e no easy eee according 2 doze twins....
| |||||
Quote from: nicestobi on 6-10-2010 10:02 PM ee-yah! na how e happen tyabo na? my broda na long tori ooo... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Natoday on 6-10-2010 10:27 PM Na him be say i have a long way to go, God help me. yes ooo junior..lolzzz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ksurrina on 6-10-2010 10:45 PM lol make sure this addiction don't turn you into lunatick lol lol pastor take am easy ooo..cuz dz 1 dun deyy cross boundary..sha.. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ndjoe on 7-10-2010 03:20 AM well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you 1 person dun olredy represent una na..him dun collect every evry on behalf of NP..lolzzz
| |||||
Quote from: solid_solid on 7-10-2010 10:39 AM Quote from: ndjoe on 7-10-2010 03:20 AM well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA SS no worry e go soon land..na dhl dey f up...
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-10-2010 12:29 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 05:15 PM Quote from: Kennee on 5-10-2010 05:10 PM Quote from: tyabo on 5-10-2010 04:49 PM chaii is nt easy ooo..since all dz while na now i dey turn NAIJAPALS ADDICT...bye bye 2 being a NEWBIE ND UPCOMING...i dun promote enta d nxt level... Hehehehehehw una c am ? Come, yu don Pay yur Addict Fee Sef? ![]() ![]() ![]() so na only kennee u go see eh?..... ur addictment will be rescinded if u dont get mine now Guy u fink say i go fear u wit dz ur threat taahh..i get godfadas 4 NP ooo..so no go play wit fire..lolzzz
| |||||
I no fit talk. Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 7-10-2010 12:52 PM Quote from: Enockia on 7-10-2010 12:40 PM sgin of joblessness i think its sign of jealousy.... becos maybe ur still upcoming..... grin grin grin
| |||||
Quote from: k-brown108 on 8-10-2010 07:20 PM I no fit talk. cuz u b NEWBIE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
so wat? ReplyThe price of life is not for starters but for finishers".
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest