ndjoe at 9-10-2010 12:47 AM (14 years ago) (m) so wat?
so relax Posted: at 9-10-2010 12:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 9-10-2010 01:34 AM (14 years ago) (f) lol. Posted: at 9-10-2010 01:34 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 9-10-2010 03:48 AM (14 years ago) (m) so wat?
hey stop hating ok... Posted: at 9-10-2010 03:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you
TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA SS no worry e go soon land..na dhl dey f up... abeg i don tire for this una promise .... the thing weh dey up since no dey land .... see my own no go lost ooo bring am now make i invest sharp sharp .... Posted: at 9-10-2010 02:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 11-10-2010 06:39 PM (14 years ago) (f) NAWAOOO...SO FUNNY... Posted: at 11-10-2010 06:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 11-10-2010 06:41 PM (14 years ago) (f) congrats
10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz... baby, u shouldve stopped by my page and let me kno how much u missed me naaaa  sweety nmu no vex say i culdn't branch na sum yeye hold up catch me jaree..hw u doin ? missed ya loads...  its kool
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 11-10-2010 06:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 11-10-2010 10:26 PM (14 years ago) (f) Ur own beta.
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 11-10-2010 10:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how? Posted: at 12-10-2010 01:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-10-2010 02:30 PM (14 years ago) (m) well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you
TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA SS no worry e go soon land..na dhl dey f up... abeg i don tire for this una promise .... the thing weh dey up since no dey land .... see my own no go lost ooo bring am now make i invest sharp sharp ....so na me u wan use 4 ur investment abi ? Posted: at 12-10-2010 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-10-2010 02:32 PM (14 years ago) (m) congrats
10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz... baby, u shouldve stopped by my page and let me kno how much u missed me naaaa  sweety nmu no vex say i culdn't branch na sum yeye hold up catch me jaree..hw u doin ? missed ya loads...  its kool  chaii u dey make my hrt dey skip.... Posted: at 12-10-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 12-10-2010 02:34 PM (14 years ago) (m) Ur own beta.
no worry ur own go beta too.. Posted: at 12-10-2010 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 12-10-2010 04:04 PM (14 years ago) (f) OK, CONGRATE!...BUT WAIT....HOW MUCH YOU MAKE SINCE THEN? Posted: at 12-10-2010 04:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 13-10-2010 10:14 AM (14 years ago) (m) OK, CONGRATE!...BUT WAIT....HOW MUCH YOU MAKE SINCE THEN?
lotta happiness...nd few of hatred...don't kia.. Posted: at 13-10-2010 10:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you
TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA SS no worry e go soon land..na dhl dey f up... abeg i don tire for this una promise .... the thing weh dey up since no dey land .... see my own no go lost ooo bring am now make i invest sharp sharp ....so na me u wan use 4 ur investment abi ? before nko? .... see kenee is building his three room and one bed room flat with ur bribe .... na my own go lost? ..... abeg bring my own before Blings come put sand for my garry Posted: at 13-10-2010 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 13-10-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) well it's part of it ma guy have fun with the big boyz and girls in da how, but first oo Poster you mean say we no go chop kwili kwili for ur account? or even odinary local liquid akara or tombo as i know say agege bread with Iya Miliki palm oil beans go too much for you
TYABO DON SPEND ALL HIM MONEY TO BRIBE KENEE ...... HE CAN NOT AFFORD THOSE ITEMS OO.... ANYWAY I STILL DEY WAIT FOR MY OWN SHARE SHA SS no worry e go soon land..na dhl dey f up... abeg i don tire for this una promise .... the thing weh dey up since no dey land .... see my own no go lost ooo bring am now make i invest sharp sharp ....so na me u wan use 4 ur investment abi ? before nko? .... see kenee is building his three room and one bed room flat with ur bribe .... na my own go lost? ..... abeg bring my own before Blings come put sand for my garry hehehehehe..sowi ehnn 1st come first serve...take heart..mayb wen i b come HERO..na u go b 1st..lol Posted: at 13-10-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nicestobi at 13-10-2010 12:10 PM (14 years ago) (m) SEE AS THIS POST DEY HOT Posted: at 13-10-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mennnnnnnnnnnnnnnnnnnn i still dey wonder watin people dey find for face book,cos as far as am concenerd that site is phyuked.Thank God for naijapals.God bless us all. Posted: at 13-10-2010 12:18 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
nicestobi at 13-10-2010 02:10 PM (14 years ago) (m) AMEN Posted: at 13-10-2010 02:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
atamajim at 13-10-2010 02:35 PM (14 years ago) (m) congrats
10x oh my fishpie..where av u been cuz i av searched d whole of planet earth nd i did nt c u.. i tot u went 2 d sun lolzz... baby, u shouldve stopped by my page and let me kno how much u missed me naaaa  sweety nmu no vex say i culdn't branch na sum yeye hold up catch me jaree..hw u doin ? missed ya loads...  its kool  Bia nwanyi nkpu nkpu, kedu? ; Posted: at 13-10-2010 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nicestobi at 13-10-2010 02:42 PM (14 years ago) (m) i dey come Posted: at 13-10-2010 02:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |