felixomosexy at 14-10-2010 10:37 AM (14 years ago)
(f)
once upon a time, in my village. when GSM come out new you guys need to see d drama wen people dey act all in d name of handset.
some people dey put their own for eye just to answer calls while some dey put their own for nose..........oooooooooo just to answer calls bt me....ooo i com think say d best way to use am na to put am 4 head to answer CALL NA E BE D BEST WAY AND d sweetest way TOO AND WEN I DEY aswer da call u na need to see hw i DEY sh...out all D village people go gether jst to see person wen dey answer calls nt all till oyebo com tell us say na ear dem dey put am.
My brothers and sister mak u..na clap 4 MTN dem too, gone are those days when MTN line be N2,000 u na need to see wetin we do for church wen our pastor travel to Benin City go pray for person d man com buy MTN line for am as gift com see celebration and testimony for inside church, wen our pastor say let some body shout halleluyah com see shout infact na me shout pass and u na 2 see as noise dey go on and on for inside church, jst becos of MTn line GOD IS GOOD GOD IS GOD ........
SHALL NA HERE NA E MY STORY END..OOOO NO BE SAY NA JOKE BT NA TRUTH TALK WEN I TALK SO......... SOME PEOPLE DO MORE DAN DAT 4 HANDSET MATTER NO BE NOW WEN WE GO DEY ANSWER CALLS LIKE WHITE MEN AND WOMEN OOOOO
ABEG ABEG ................................
Posted: at 14-10-2010 10:37 AM (14 years ago) | Upcoming
felixomosexy at 18-10-2010 09:34 AM (14 years ago) (f)
Abdulrazak, na wetin be ur own self for ur mind now u don call person mumu abi, u don 4get say i no u i no too well say na mumu & stupidities dey reign for una family wen e bi say una dey inherit am as gift from father to son and mother to daughter abi na lie
Posted: at 18-10-2010 09:34 AM (14 years ago) | Upcoming
felixomosexy at 27-10-2010 12:01 PM (14 years ago) (f)
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo
Posted: at 27-10-2010 12:01 PM (14 years ago) | Upcoming