Posted: at | |
| |||||
i no dey when u write this blog oh. i just dey pass hear am. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
me i dey , and na for my present too Reply
| |||||
Story, story............ ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
i've been watching dis woman too - too bad Reply
| |||||
not only too bad but three bad too Reply
| |||||
Quote from: divineproject on 21-10-2010 05:25 PM Story, story............ na you sabi oooooooooooooooooooooooooooooooooo
| |||||
how much u get 2 spend,no go tink how u go make good money,dem say 2face no hear english but 2day nkooo,e dey live big,abeg life don pass good english Reply
| |||||
since she finds it ery difficult to speak good english,you should advise her to start from primary one,at least she will learn from there,instead of destroying her image. Reply
| |||||
Quote from: jonpuo on 21-10-2010 06:32 PM since she finds it ery difficult to speak good english,you should advise her to start from primary one,at least she will learn from there,instead of destroying her image. haba, a whole big madam to start from primary one ? you dey so wicked ooo, dem tell you say she no go school before ? na forge she forget now
| |||||
talk what you will but she is the first lady and English usage wont change that Reply
| |||||
abeg make una leave madam goody goody,4 awa place person wey no get strenght to fight go use mouth fight,so in essence wetin i dey try talk besay english na borrowed lang,so if she dey break and couple am no blame am Reply
| |||||
Proudly Nigeria,It is allowed Reply
| |||||
i beg make una lif the woman alone ooo, and no be say most of you sef better pass her ooo, i don spoke true true so ooo Reply
| |||||
Quote from: qunodinga on 16-10-2010 06:24 PM ENSLISH NA HER MOTHER TONGUE? ![]()
| |||||
Our first lady no too go school.Make we consider she small.But she for dey use pigin english or Wafi wey she sabi well well. Reply
| |||||
Well idea is need, who no fit blow blunders, provided it is not bomb, afterall she just assume this position not quite long. after this term by May 29 2011 and another 4 years (2015) she will spoke (speak) like Queen Elizabeth II Reply
| |||||
i wonda Y grammer changes with time Reply![]() ![]() ![]() ![]() do they invent grammartical structures every day? ![]() ![]() ![]() ![]() today they'l say "by-pass" is right only to TELL US 2MORROW DAT its wrong rather, "pass-by" ![]() ![]() i.m confused wen it comes to grammer. ![]() ![]() ![]() LOLZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZZ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u ,i n others knows, practice makes perfection and besides naija needs peops like her tu keep naija at large lively, we luv yu mimmie keep it in real. Reply
| |||||
Nothing spoil, the idea is well understand, abi? Reply![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech