abi ooo... i don retrieve my own comments sef.
kris u dey fear? fear for wetin now? Posted: at 25-10-2010 04:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 04:54 PM (14 years ago) (m) but e bi like say u dey fear
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 04:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 05:03 PM (14 years ago) (m) bode since that rat of a thing won't work oya go ashawo house i believe that is the quickest way to recovery.give it a trial and u wont regret that.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 05:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
but e bi like say u dey fear
e be like say... abi you think say.. which one? Posted: at 25-10-2010 05:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 05:11 PM (14 years ago) (m) no be say i think say u dey fear but 4rm all indication it shows u dey fear
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 05:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
no be say i think say u dey fear but 4rm all indication it shows u dey fear
abegi, go play with shiti jare... you no even sure of wetin you dey talk. Posted: at 25-10-2010 05:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 05:23 PM (14 years ago) (m) kris i go vex slap u.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 05:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
just2sexy at 25-10-2010 06:55 PM (14 years ago) (m) poster u drink fermented tea?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 25-10-2010 06:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 25-10-2010 11:44 PM (14 years ago) (m) poster u drink fermented tea?
Yes, care for some? Posted: at 25-10-2010 11:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 26-10-2010 05:44 AM (14 years ago) (m) OH! BLOOD OF BODENIYI Posted: at 26-10-2010 05:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una stop all this blood blood thing o. abi una wan drink blood ni? Posted: at 26-10-2010 10:14 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
What is wrong with my pals.... :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 26-10-2010 11:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 26-10-2010 11:02 AM (14 years ago) (m) What is wrong with my pals.... :'( :'( :'( :'( :'( :'(
bode don turn vampire Posted: at 26-10-2010 11:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
What is wrong with my pals.... :'( :'( :'( :'( :'( :'(
 :'( Posted: at 26-10-2010 11:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@federico.....Solution pls!! @kris re u laffin or yu re crying Posted: at 26-10-2010 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@federico.....Solution pls!! @kris re u laffin or yu re crying  both.... you don see your pix wey i pick for ground? Posted: at 26-10-2010 11:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 26-10-2010 12:44 PM (14 years ago) (m) OH BLOOD of KRIS Posted: at 26-10-2010 12:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hay-why at 26-10-2010 02:44 PM (14 years ago) (m) olodo, God go 4give ur mouth Posted: at 26-10-2010 02:44 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 27-10-2010 02:02 AM (14 years ago) (m) AMen sir Posted: at 27-10-2010 02:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |