Overfun almost cause kasala for church today ooo (Page 3)

Date: 24-10-2010 10:50 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 [3]
- Kristiantus at 27-10-2010 10:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 26-10-2010 12:44 PM
OH BLOOD of KRIS
mmba gha bode... see if dem don dash you winch make you no carry reach my side... Sad
Posted: at 27-10-2010 10:23 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 27-10-2010 10:40 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 03:06 PM
Quote from: silkyme on 25-10-2010 02:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 01:54 PM
Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM
i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin
no mind the girl jare... Angry
e consign u, tafia, amebo, porinponpon, bcos of all dis talent wey u gather na im mk pple dey beat u everywhere u go, cry cry, if u lyk no mind ur own business 
bia nwalady, na me be porinponpon? no let me bite you where dey dangerous o. Angry
i beg wetin be PORINPONPON ? Grin Grin Grin
Posted: at 27-10-2010 10:40 AM (14 years ago) | Grande Master
Reply
- bodeniyi at 27-10-2010 11:11 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 27-10-2010 10:23 AM
Quote from: bodeniyi on 26-10-2010 12:44 PM
OH BLOOD of KRIS
mmba gha bode... see if dem don dash you winch make you no carry reach my side... Sad
Blood of Omosexy!!! Me Winch?Huh??
Posted: at 27-10-2010 11:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 27-10-2010 05:50 PM (14 years ago)
(f)
u don cre
Posted: at 27-10-2010 05:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 28-10-2010 02:37 AM (14 years ago)
(m)
what is cre whoman?
Posted: at 28-10-2010 02:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions