

If you cant read and understand yoruba, ask the cafe attendant what I mean by those songs words.
Posted: at | |
![]() ![]() If you cant read and understand yoruba, ask the cafe attendant what I mean by those songs words.
| |||||
go drink tea abegi!!!!!!!!1 Reply
| |||||
you be hermaphrodite? Replyand where i suppose laff put sef?
| |||||
bode if say i no know u i 4 slap u but make i keep the slap 4 anoda person.go drink tea without sugar. Reply![]() ![]()
| |||||
Baby, I LACK WORDS Reply
| |||||
lolz Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: silkyme on 25-10-2010 09:44 AM Baby, I LACK WORDS baby wetin? na you born am? ![]() you see agbalagba like this dey call am baby... @bode: true ehn, go see dokita wey dey cure kolo people. shey you hear?
| |||||
i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin no mind the girl jare... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 01:54 PM Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin no mind the girl jare... ![]()
| |||||
:'( :'( Reply
| |||||
Quote from: silkyme on 25-10-2010 02:46 PM Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 01:54 PM Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin no mind the girl jare... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 03:06 PM Quote from: silkyme on 25-10-2010 02:46 PM Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 01:54 PM Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin no mind the girl jare... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-10-2010 02:57 PM :'( :'( wetin do this one? ![]()
| |||||
no comment Reply
| |||||
abi ooo... Replyi don retrieve my own comments sef.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-10-2010 03:19 PM abi ooo... kris u dey fear? i don retrieve my own comments sef. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Sorry it took a while to respond to all of una, Just coming back from the hospital sha, was asked to stay for 2weeks, but I told them, I want to go get my luggages at home.. thats why am able to just rushly type this, thank you all for your suggestion, from here, I go for my masters degree in what you think I am anyway... Nkan to ba wu anybody lo le fenu won so.... @Silkyme, No mind them jare. @Terryworld, you my friend too join betray me with that Mr. Kris? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
bode so u finaly go hospital,sorry oo but wait oo why u even go hospital when u know say 5 bottles of gulder na the best medicine.well i wish u quick recovery but if u see rat poision just take am even if na the syrup e go help.quick recovery once again. Reply![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 25-10-2010 12:16 PM i tire 4 the person wey dey call bode baby.bode wey don reach 84 years na im u dey call baby and sometime she go call am pikin Abeg oo.. make them call me baby oo.. am just a baby, still at my early 80's ooo.. forever young ooQuote from: terryworld on 25-10-2010 04:44 PM bode so u finaly go hospital,sorry oo but wait oo why u even go hospital when u know say 5 bottles of gulder na the best medicine.well i wish u quick recovery but if u see rat poision just take am even if na the syrup e go help.quick recovery once again. Ok terry... but 5gulder wont work for me, cos no sickness, I take about 12 big, so this time I no know wetin to do oo.. maybe na that rat thing sure pass.. but I be ratlord.. that one self no go work ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo