WHAT IS A MATTER (Page 4)

Date: 29-10-2010 2:03 pm (14 years ago) | Author: Ayobami Falaye
1 2 3 [4] 5 6
- terryworld at 3-11-2010 10:25 PM (14 years ago)
(m)
abeg chelsea matter matter to me alot than any other matter.i dey like see their matter b4 anoda matter.

Posted: at 3-11-2010 10:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 4-11-2010 01:48 AM (14 years ago)
(m)
i dey with u with ds chelsea matter.....dem matter too much  Cool
Posted: at 4-11-2010 01:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 4-11-2010 04:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  3-11-2010 10:25 PM
abeg chelsea matter matter to me alot than any other matter.i dey like see their matter b4 anoda matter.
ok

Posted: at 4-11-2010 04:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 07:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on  4-11-2010 04:55 AM
Quote from: terryworld on  3-11-2010 10:25 PM
abeg chelsea matter matter to me alot than any other matter.i dey like see their matter b4 anoda matter.
ok
abeg we no want anything outside this matter.so if u no get anything wey concern this matter abeg leave the matter 4 us.

Posted: at 4-11-2010 07:47 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 4-11-2010 08:02 AM (14 years ago)
(m)
matter for matter ooo..
Posted: at 4-11-2010 08:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 08:25 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on  4-11-2010 08:02 AM
matter for matter ooo..
guy still on the matter ooo.u wan join the matter?cos the matter serious ooo and i don't think u go fit handle the matter.

Posted: at 4-11-2010 08:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Arabmoney2 at 4-11-2010 09:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  4-11-2010 08:25 AM
Quote from: bodeniyi on  4-11-2010 08:02 AM
matter for matter ooo..
guy still on the matter ooo.u wan join the matter?cos the matter serious ooo and i don't think u go fit handle the matter.
still on d matter,matter don tire matter

Posted: at 4-11-2010 09:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 09:21 AM (14 years ago)
(m)
Abeg na u tire matter abi u wan make i go call mathias tell am say martha wey him dey look 4 dey ur house dey talk anoda matter?

Posted: at 4-11-2010 09:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 09:49 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Terry n xter.......you gyus shld not kill me with laff.oo
Posted: at 4-11-2010 09:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 09:50 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  4-11-2010 09:49 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Terry n xter.......you guys shld not kill me with laff.oo
Posted: at 4-11-2010 09:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 09:54 AM (14 years ago)
(m)
who carry enter dis matter now?if u wan die with laff no be our matter.our matter na how to get martha come mathias house.abi u no like the matter? Grin

Posted: at 4-11-2010 09:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 01:55 PM (14 years ago)
(f)
The matter be say....make you n xter no burst my belle with matter wey consign mathias.oo
\
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-11-2010 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 02:03 PM (14 years ago)
(m)
if na mathias matter,that one no too matter cos the matter wey dey mathias mind na how he go fit carry martha comot 4 people matter.hw u see the matter?

Posted: at 4-11-2010 02:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 02:09 PM (14 years ago)
(f)
Wait i dey come make, i fine mathias for this matter.ooo... Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-11-2010 02:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 02:20 PM (14 years ago)
(m)
Abeg go call mathias make him come 4 this matter cos the matter na about martha and martha na mathias wife.this no be small matter ooo.

Posted: at 4-11-2010 02:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 02:25 PM (14 years ago)
(f)
Okay.....Make i eat finish..
Posted: at 4-11-2010 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 02:35 PM (14 years ago)
(m)
whether u dey eat no be my matter,my matter na how to beg mathias make him take martha back.that one matter pass.

Posted: at 4-11-2010 02:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-11-2010 09:54 PM (14 years ago)
(m)
in fact all of una na matter 4 here.
 Grin Grin

Posted: at 4-11-2010 09:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 4-11-2010 10:13 PM (14 years ago)
(m)
dis one u dey call us matter,make i go call mathias tell am say martha wey him dey look for dey ur house,na then u go know say mathias no dey carry martha matter joke.u go see matter run.

Posted: at 4-11-2010 10:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-11-2010 11:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  4-11-2010 10:13 PM
dis one u dey call us matter,make i go call mathias tell am say martha wey him dey look for dey ur house,na then u go know say mathias no dey carry martha matter joke.u go see matter run.

abeg oooooooo

me i no get power for una mathias and una martha bcos i know say their matter no go be small matter. if mathias com my house say him dey find martha, eh! ee go turn to another matter oh, cos the martha wey mathias dey find go turn to another matter wey be say martha no go even matter for the matter.

lol

na my own matter be dat........
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-11-2010 11:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video

  2. “Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag

  3. UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud

  4. Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy

  5. Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son

  6. Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post

  7. Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo

  8. POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)

  9. ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison

  10. Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa

  11. Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions