kristanus dear, no mind federico. promise me say you go come with enough CD Posted: at 2-11-2010 11:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:04 AM (14 years ago) (m) federico, 20 cartons you wan kill yourself
i go share am now.. i nor wan use am by myself alone.. Posted: at 2-11-2010 11:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok, pls remember to carry felix join body, or else we go rape you Posted: at 2-11-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 11:07 AM (14 years ago) (m) Ok.. Thanks Mr. Kris, for the congratulobia wishes.. you are appreciated oo.. Fedeco, We go dey expect the 20 cartons of condom sha, I trust you.. Abeg Terryworld.. no near silkyme else I go break your head with pillow ooo... meanwhile, she isnt taking alcohol with us.. whatever she will drink will be from me... so make una no bother una self Posted: at 2-11-2010 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:08 AM (14 years ago) (m) ok, pls remember to carry felix join body, or else we go rape you
 oya na.. that means no need to carry her follow,, Posted: at 2-11-2010 11:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
please i fit get st-remmy make i miss am with alomo Posted: at 2-11-2010 11:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u know fear rape? Posted: at 2-11-2010 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:10 AM (14 years ago) (m) oh baby, why are you not giving out condom.
abi after dress to kill, die n aloma we no go *****
so dis babe get style like dis?? nor worry leave the condom part for me..i will come with 20 cartons you mad oo..  if you try near ram ehn, i swear na short-sleeve i go dash you with this my cutlass...  ok o...make fummi come first.. Posted: at 2-11-2010 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:11 AM (14 years ago) (m) u know fear rape?
why i go fear rape??beside na how many una be... Posted: at 2-11-2010 11:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kristanus dear, no mind federico. promise me say you go come with enough CD
i swear i go carry 1 full trailer come... Posted: at 2-11-2010 11:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kristanus rove, please warn federico he don send me test message say he go come my house now. Posted: at 2-11-2010 11:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico, no be the one way u go dey beg nowoooo, NP, warn am ooooooooooooo Posted: at 2-11-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oh baby, why are you not giving out condom.
abi after dress to kill, die n aloma we no go *****
so dis babe get style like dis?? nor worry leave the condom part for me..i will come with 20 cartons you mad oo..  if you try near ram ehn, i swear na short-sleeve i go dash you with this my cutlass...  ok o...make fummi come first..  fedeecooo, no vex jare... na hot temper dey disturb me. Posted: at 2-11-2010 11:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kristanus rove, please warn federico he don send me test message say he go come my house now.
huh?  fedecoooo... Posted: at 2-11-2010 11:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:16 AM (14 years ago) (m) oh baby, why are you not giving out condom.
abi after dress to kill, die n aloma we no go *****
so dis babe get style like dis?? nor worry leave the condom part for me..i will come with 20 cartons you mad oo..  if you try near ram ehn, i swear na short-sleeve i go dash you with this my cutlass...  ok o...make fummi come first..  fedeecooo, no vex jare... na hot temper dey disturb me.  i go still tell fummi Posted: at 2-11-2010 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 11:17 AM (14 years ago) (m) Omotoyosolabisi.. freedom of mixing, infact na foreign vs local be the mixing pattern, Henessy or St Remy mixed with Alomo alongside Jedi or Opaeyin.. na so the mixing go.. so left to you to choose ooo Posted: at 2-11-2010 11:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:18 AM (14 years ago) (m) kristanus rove, please warn federico he don send me test message say he go come my house now.
when be that...abeg ohh nor let felix read dis thing..oya delect am Posted: at 2-11-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 11:19 AM (14 years ago) (m) kristanus rove, please warn federico he don send me test message say he go come my house now.
when be that...abeg ohh nor let felix read dis thing..oya delect am you dey fear?    Posted: at 2-11-2010 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 2-11-2010 11:22 AM (14 years ago) (m) kristanus rove, please warn federico he don send me test message say he go come my house now.
when be that...abeg ohh nor let felix read dis thing..oya delect am you dey fear?     Who nor dey fear woman? Posted: at 2-11-2010 11:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 2-11-2010 11:23 AM (14 years ago) (m) hehehehehehehe... me no fear silkyme.. cos she trust me ... Posted: at 2-11-2010 11:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |