bodeniyi at 9-11-2010 03:22 PM (14 years ago) (m) u wey dey kindergaten.bode abeg no spoil 4 bed ooo
you no see the yellow pawpaw apple wey take dey close to me like that... use whisky clear your eye, you go see, Posted: at 9-11-2010 03:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 9-11-2010 03:33 PM (14 years ago) (m) bode that girl wey dey beside na mountain of fire.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 9-11-2010 03:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I be innocent, my parents never show me something like that.
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 9-11-2010 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I be innocent, my parents never show me something like that.
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 9-11-2010 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oytetola at 9-11-2010 04:13 PM (14 years ago) (f) Apple Posted: at 9-11-2010 04:13 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 9-11-2010 04:18 PM (14 years ago) (m) bode that girl wey dey beside na mountain of fire.
which one be mountain of fire again??? Posted: at 9-11-2010 04:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I be innocent, my parents never show me something like that.
i like u jare we dey d same level Posted: at 9-11-2010 04:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaha una one kill me i don laugh sotee i fall for ground abeg my people no dey teach me somthing like that Posted: at 9-11-2010 04:47 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 9-11-2010 04:49 PM (14 years ago) (m) Ladymorgana.. wetin we dey teach you.. everyone here are burn against.... I lie??? Posted: at 9-11-2010 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I was here.
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 9-11-2010 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 9-11-2010 04:51 PM (14 years ago) (m) holy ladymorgana.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 9-11-2010 04:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 9-11-2010 04:52 PM (14 years ago) (m) Yarn her oo.. say we be bunch of holy souls for here ooo Posted: at 9-11-2010 04:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ladymorgana.. wetin we dey teach you.. everyone here are burn against.... I lie???
hehe burn against indeed Posted: at 9-11-2010 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 9-11-2010 04:55 PM (14 years ago) (m) Shey I lie ni Florish??? Posted: at 9-11-2010 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 9-11-2010 04:59 PM (14 years ago) (m) e bi like say that red tin 4 the center of that apple na the seed?bode ansa
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 9-11-2010 04:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
you no lie na original burn against but me i no burn against ooooooooooooo Posted: at 9-11-2010 05:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you no lie na original burn against but me i no burn against ooooooooooooo e bi like say that red tin 4 the center of that apple na the seed?bode ansa
haaaaaaaaaaaaaaaaaa terry wetin ur eye see reach dat one i dey go find toyosi make she come talk her mind Posted: at 9-11-2010 05:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na now i see say even you sef ur own mind dirty pass salanga lolz Posted: at 9-11-2010 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 9-11-2010 05:07 PM (14 years ago) (m) but the thing look like the seed.florish shey na the seed.?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 9-11-2010 05:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i no know maybe bode go sabi am sha Posted: at 9-11-2010 05:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |