.... CONGRATULATIONS!!..OMOREWA has won MISS NAIJAPALS,2010... (Page 8)

Date: 11-11-2010 8:19 pm (14 years ago) | Author: Priceless Adeniyi Tunde jewel
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 22
- solid_solid at 12-11-2010 11:01 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:30 AM
Ha... e belike say priceless jewel dey toast Omorewa oooo

this kind contest sef wey suppose run thru november , we just dey for 12th...
abi she don gree for the toasting?

Congrats sha

sophie i over tire ooooo ...... the guy get secret agenda
Posted: at 12-11-2010 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on 12-11-2010 10:58 AM
abi something else dey between poster and the name posted? lol

me i wida ooo

Posted: at 12-11-2010 11:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 12-11-2010 11:05 AM (14 years ago)
(f)
PJ IS SMART...GUYS WHAT ARE YOU WAITING FOR...?
DEC......dey come...o.o.o.
Posted: at 12-11-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:06 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 12-11-2010 11:01 AM
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:30 AM
Ha... e belike say priceless jewel dey toast Omorewa oooo

this kind contest sef wey suppose run thru november , we just dey for 12th...
abi she don gree for the toasting?

Congrats sha

sophie i over tire ooooo ...... the guy get secret agenda

hehehehehehe
na for hia e go fear fear naaaaaaaa
result wey everybody dey expect on the first of dec.. na im wey don show on the 11/12 nov..
something is fishing..

Abi b4 d posting en bin dey eye omorewa?
as she no gree, na im en say make en make her the Miss naijapals for Nov.. so that she go gree..

OMO baby.. shebi u no say u be my girl?
no fall my hand ooo
tell me d koko

Posted: at 12-11-2010 11:06 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:06 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: qunodinga on 12-11-2010 11:05 AM
PJ IS SMART...GUYS WHAT ARE YOU WAITING FOR...?
DEC......dey come...o.o.o.

Maybe the Mr Naijaplas for Nov go soon come out later  today sef Grin

Posted: at 12-11-2010 11:06 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 12-11-2010 11:07 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:54 AM
Quote from: qunodinga on 12-11-2010 10:47 AM
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:45 AM
MAKE I GO BUY BLEACHING CREAME SO THAT I GO WIN FOR DEC OWN

PJ...has made up his mind...so stay clear!

Pj..Pj na only him do the contest on en own oooo
Np executives no even no abt am.... Grin Grin Grin

make we dey see naaaaaaaaa.
hahaha

lol Grin Grin

Posted: at 12-11-2010 11:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:10 AM (14 years ago)
(f)
Omo the most beautiful... tell us how Pj take razule u

Posted: at 12-11-2010 11:10 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:14 AM (14 years ago)
(f)
hehehehhe

the post don comot oooo

Abi na PJ comot am??  hehehehehehhe

Posted: at 12-11-2010 11:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 12-11-2010 11:17 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: nicestobi on 12-11-2010 10:58 AM
abi something else dey between poster and the name posted? lol

 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Sad Angry Undecided Lips Sealed


Posted: at 12-11-2010 11:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: omorewa on 12-11-2010 11:17 AM
Quote from: nicestobi on 12-11-2010 10:58 AM
abi something else dey between poster and the name posted? lol

 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Sad Angry Undecided Lips Sealed



she no fit talk again...
nutin is hiden under Np oooo Grin

Posted: at 12-11-2010 11:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omorewa at 12-11-2010 11:19 AM (14 years ago)
(f)
SEE CONFUSION FOR NP.... PJ DON IMPLICATE MATTER.........


HAHAHAHAHA

Posted: at 12-11-2010 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:22 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: omorewa on 12-11-2010 11:19 AM
SEE CONFUSION FOR NP.... PJ DON IMPLICATE MATTER.........


HAHAHAHAHA

maybe na dat green clothe u wear.. make u win oooo
make i go sew ma own with green material

Posted: at 12-11-2010 11:22 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bittersweet at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:45 AM
MAKE I GO BUY BLEACHING CREAME SO THAT I GO WIN FOR DEC OWN

Bleaching?  Huh?
Oh,come on,Sophie! What has that to do with anything?

Posted: at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- omorewa at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago)
(f)
SOPHIE DEAR I NO USE BLEACH OO I BE DARK KOKOLET ... NA CAMERA TURN ME TO YELLOW PAWPAW... HEHEHE


PJ NO EVEN GIVE ME PRIZE SELF... LMAO

Posted: at 12-11-2010 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:27 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: omorewa on 12-11-2010 11:25 AM
SOPHIE DEAR I NO USE BLEACH OO I BE DARK KOKOLET ... NA CAMERA TURN ME TO YELLOW PAWPAW... HEHEHE


PJ NO EVEN GIVE ME PRIZE SELF... LMAO

abeg borrow me d camera naaaaaaaaaaa

Posted: at 12-11-2010 11:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 12-11-2010 11:28 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bittersweet on 12-11-2010 11:25 AM
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:45 AM
MAKE I GO BUY BLEACHING CREAME SO THAT I GO WIN FOR DEC OWN

Bleaching?  Huh?
Oh,come on,Sophie! What has that to do with anything?


Bs u no go understand Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-11-2010 11:28 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bittersweet at 12-11-2010 11:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 11:28 AM
Quote from: bittersweet on 12-11-2010 11:25 AM
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 10:45 AM
MAKE I GO BUY BLEACHING CREAME SO THAT I GO WIN FOR DEC OWN

Bleaching?  Huh?
Oh,come on,Sophie! What has that to do with anything?


Bs u no go understand Grin Grin Grin Grin Grin

Eh,na!

Posted: at 12-11-2010 11:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- macgreat at 12-11-2010 11:30 AM (14 years ago)
(m)
lol

Posted: at 12-11-2010 11:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- qunodinga at 12-11-2010 11:32 AM (14 years ago)
(f)
PJ your attention is needed here ASAP..
Posted: at 12-11-2010 11:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 12-11-2010 11:33 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 12-11-2010 11:22 AM
Quote from: omorewa on 12-11-2010 11:19 AM
SEE CONFUSION FOR NP.... PJ DON IMPLICATE MATTER.........


HAHAHAHAHA

maybe na dat green clothe u wear.. make u win oooo
make i go sew ma own with green material

NA MY MAMA SEW THE CLOTHE... POST YA CLOTHE TOO SHE GO SEW AM WELLA THEN YOU GO WIN THE NEXT ELECTION Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-11-2010 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 22

Featured Discussions