Are you not a woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
Posted: at | |
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse. Are you not a woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 24-11-2010 11:59 AM Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse. Are you not a woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer
| |||||
Quote from: Bestheart on 24-11-2010 12:01 PM Quote from: FinlandGuy on 24-11-2010 11:59 AM Quote from: Bestheart on 24-11-2010 11:49 AM Abeg I won ask guestion, wey I no dey understand, wetin men dey find for women hips, me I dey confuse. Are you not a woman,that question belongs to you.I rest my case be fast and give me the answer ANSWER THE QUESTION OR YOUR BOY FRIEND WILL VERSE FOR YOU.
| |||||
HIP INSURANCE hmmmmm very interesting,that one say i go go back to school learn that one because my teacher no teach me that one. Reply
| |||||
kezaya wants to insure her hip after she don share am finish. baby you go pay dumurage to that insurance company. Reply
| |||||
-------------------------------------------------------------------------------- No be only her Hip she go Insure,Make she try go insure her Manchester, because that her Manchester is large enough to be insured including her front/chest axle.Even make she go put her kpomo for fixed Deposit since men are flocking around her. If she no know wetin she want do with her money,there are less privilege,motherless and orphanage home,let her go there and brighten their life a bit.God wey bless am no bless am make she carry her money to dash insurance company say she wan insure hip.Babes we get hip wey kpakotara onu,e no,hip wey gidigbam,fine,big,large,ryme,strong, pass that her own plenty for 9ja. If she think say she get hip,make she try go hip competition make we see weather she go see her period there.Na there you go see hip run. MY BRO GOD BLESS U .....MONEY MISS ROAD
| |||||
Quote from: henry9ice on 24-11-2010 12:29 PM -------------------------------------------------------------------------------- No be only her Hip she go Insure,Make she try go insure her Manchester, because that her Manchester is large enough to be insured including her front/chest axle.Even make she go put her kpomo for fixed Deposit since men are flocking around her. If she no know wetin she want do with her money,there are less privilege,motherless and orphanage home,let her go there and brighten their life a bit.God wey bless am no bless am make she carry her money to dash insurance company say she wan insure hip.Babes we get hip wey kpakotara onu,e no,hip wey gidigbam,fine,big,large,ryme,strong, pass that her own plenty for 9ja. If she think say she get hip,make she try go hip competition make we see weather she go see her period there.Na there you go see hip run. MY BRO GOD BLESS U .....MONEY MISS ROAD she no even get hip pas Omotala if we are to say. Make she go insure her nose as well,we go konw weather na she go pay the insurance company or na the insurance go pay her
| |||||
na her life na, if i like i go even insure my dick (na my life) Reply
| |||||
Quote from: reginauyimwen on 24-11-2010 01:39 AM God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo. Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u.....
| |||||
I ain't no hater, but my girl is average and I really don't see the big deal with this chicken. What make this chick outstand? holla I really wanna know cus I don't see it, must be a Nigerian thing. Reply
| |||||
Quote from: johnnjasi on 23-11-2010 11:12 PM Mercy please don't mind them. xpecially that girl that called herself DORRISBABY that don't have front and back. She is only been jealous of your treasures .....I really appreciate the way you are been truthful about the whole things that are happening in the industry.... there talk about your hip and fail to appreciate the fact that you come out boldly to talk about your poor background unlike others that will said there were born with golden spoon in their smelling mouth. Abegiiiiii More grace to your elbow my screen goddess...... Well said. Off course is is a screen goddess Well done my pretty queen.
| |||||
No be to insure hip be problem,the question here is of which Policy will the hip be insured,is it against rubbery, or again fire attack or against accident? Or is it against men's cock?Huh?? Mercy you need to be specific so that we will know the kind of insurance policy to give you. Reply
| |||||
please my dearest Mercy Johnson Ozioma....instead of insuring your hips please do something about your skin...a glowing skin will enable the "hips insurance company" insure your hips without delay.... Reply
| |||||
Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin Reply
| |||||
Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin ReplyWhich day mercy become the love of ur life? all dis nolly wood girls dey naked for men to see?, well even say she be my sister, no come cry for me ooo, dis one wey she wan isure her hip so, after she go insure her Bosom , no talk say i no warn u o, jaramchi... ![]()
| |||||
Johnson insure anywhere it is your time,i celebrate with you and your family.wishing u Gudluk in ur chosen career Reply
| |||||
Quote from: stchristy on 24-11-2010 01:25 PM Mercy Johnson is the love of my life,don't beff us it is our time to shine.naija guys plssssssss appreciate gud tin tanks for ur gossip, Which day mercy become the love of ur life? all dis nolly wood girls dey naked for men to see?, well even say she be my sister, no come cry for me ooo, dis one wey she wan isure her hip so, after she go insure her Bosom , no talk say i no warn u o, jaramchi... ![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 24-11-2010 12:40 PM Quote from: reginauyimwen on 24-11-2010 01:39 AM God seee as people dey beef Mercy Johnson,na wa ooo,Nobody even talk about her suffer again,na the jealosy part them seee talk.My peeps make una take am easy oooooo. Abeg tell them for me, bad belle pple. I dnt see anything wrong in her person n with what she has said. She dey live her life dey go n ona dey here dey kill ona self. Mercy Johnson carry go... If e pain dem, make dem go commit suicide. You complete wel as a woman. Nothing do u.....THIS ONE NO BE MATTER OF BAD BELLE.WE NO DE BAD BELLE FOR HER SUCCESS BUT WE ARE TALKING ASS INSURANCE.MAKE SHE TRY GO MARRY WOMEN GET EXPIRY DATE. MAKE SHE TRY TO MARRY AND HAVE RESPECT IT IS BETTER FOR HER THAN TO STAY HERE DEY TALK SAY E WAN GO INSURE HER YASH WEY SHE DE TAKE SHIT.SHE NO DEY RICH PASS OMO SEXY,SHE DO FINE PASS OMOTOLA,SHE DO GET HIP PASS OMOTALA,SHE NO EVEN TRIP ME.BABES WEY GET HIP PASS AM FULL FOR 9IJA.COME TO EUROPE YOU SEE HIP RUN.WHO CARES ABOUT THAT DIRTY BLACK ASS.
| |||||
Quote from: heavenlyblues on 24-11-2010 01:18 PM please my dearest Mercy Johnson Ozioma....instead of insuring your hips please do something about your skin...a glowing skin will enable the "hips insurance company" insure your hips without delay.... Thank you baby tell am oh. No be only her skin and her nose as well.
| |||||
i think she's ok becos e nor easy 2 get dat kind sof shape. keep it up girl
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo