Hairy men (Page 7)

Date: 24-11-2010 7:42 pm (14 years ago) | Author: Jesus for president
1 ... 4 5 6 [7] 8
- MissyBarbie at 26-11-2010 10:41 AM (14 years ago)
(f)
eeewwwwwwww!!!!!
Posted: at 26-11-2010 10:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Finaalfred at 26-11-2010 10:53 AM (14 years ago)
(m)
Una sorry say l intrude, but ona nor no say advantage dey with men wen get hair 4 body? if dem dey stock 4 bush with man wen nor get hair 4 body D man wen get hair go just blend one time with him families 4 bush l mean D gorri... dem but D man wen nor get hair 4 body go enter wahala or be victim becos D gorri... nor go take am lightly with any hairless creatures at all!! ego tink say ewan come invend him territory. Make u self tink na?
Posted: at 26-11-2010 10:53 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- preciouslyme at 26-11-2010 11:10 AM (14 years ago)
(f)
ooooooooooooooooook
Posted: at 26-11-2010 11:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 26-11-2010 01:52 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 25-11-2010 03:28 PM
Quote from: Akpan01 on 25-11-2010 02:17 PM
u don shave or what??looool
yap as u can see
loool

Posted: at 26-11-2010 01:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 26-11-2010 01:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 26-11-2010 10:41 AM
eeewwwwwwww!!!!!
weiting come be the ewwwww for here Huh?
Posted: at 26-11-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sobeit at 26-11-2010 02:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 26-11-2010 01:52 PM
Quote from: sobeit on 25-11-2010 03:28 PM
Quote from: Akpan01 on 25-11-2010 02:17 PM
u don shave or what??looool
yap as u can see
loool
which loool u wan help me shave am
Posted: at 26-11-2010 02:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan01 at 26-11-2010 02:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 26-11-2010 02:00 PM
Quote from: Akpan01 on 26-11-2010 01:52 PM
Quote from: sobeit on 25-11-2010 03:28 PM
Quote from: Akpan01 on 25-11-2010 02:17 PM
u don shave or what??looool
yap as u can see
loool
which loool u wan help me shave am
kaii that model guy pic u added there  Grin ;Dbut i fit help u put u into hot water e go easily come out like that Tongue

Posted: at 26-11-2010 02:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 26-11-2010 02:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 26-11-2010 02:25 PM
Quote from: sobeit on 26-11-2010 02:00 PM
Quote from: Akpan01 on 26-11-2010 01:52 PM
Quote from: sobeit on 25-11-2010 03:28 PM
Quote from: Akpan01 on 25-11-2010 02:17 PM
u don shave or what??looool
yap as u can see
loool
which loool u wan help me shave am
kaii that model guy pic u added there  Grin ;Dbut i fit help u put u into hot water e go easily come out like that Tongue
haha u no serious at all
Posted: at 26-11-2010 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 26-11-2010 02:35 PM (14 years ago)
(m)
Make i cme carry hair cover my six-packs abs right? hizzz!
Posted: at 26-11-2010 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solojaro at 26-11-2010 02:41 PM (14 years ago)
(m)
I don pass so that una no go see my hair Grin
Posted: at 26-11-2010 02:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akpan01 at 26-11-2010 02:43 PM (14 years ago)
(f)
looooool i hope no lice include there o

Posted: at 26-11-2010 02:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 26-11-2010 03:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: samboko on 25-11-2010 01:23 AM
for ladies wey no like chest hair, i wonder wetin den do take play when dem put head for him chest? i just dey wonder
nipples  Cheesy
Posted: at 26-11-2010 03:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- desiresluv20 at 26-11-2010 03:32 PM (14 years ago)
(m)
Here to learn.

Posted: at 26-11-2010 03:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 26-11-2010 03:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:30 PM
Quote from: samboko on 25-11-2010 01:23 AM
for ladies wey no like chest hair, i wonder wetin den do take play when dem put head for him chest? i just dey wonder
nipples  Cheesy

@flymama u make point here

Posted: at 26-11-2010 03:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 4kasibe247 at 26-11-2010 03:34 PM (14 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 26-11-2010 03:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 26-11-2010 03:35 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 26-11-2010 03:33 PM
Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:30 PM
Quote from: samboko on 25-11-2010 01:23 AM
for ladies wey no like chest hair, i wonder wetin den do take play when dem put head for him chest? i just dey wonder
nipples  Cheesy

@flymama u make point here
i knw say u like am  Tongue
Posted: at 26-11-2010 03:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- desiresluv20 at 26-11-2010 03:37 PM (14 years ago)
(m)
mmmmm

Posted: at 26-11-2010 03:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 26-11-2010 04:28 PM (14 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 26-11-2010 04:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- juleshotluv at 26-11-2010 05:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: shaoyang on 26-11-2010 02:35 PM
Make i cme carry hair cover my six-packs abs right? hizzz!

you sure sey na six-pack you get? Huh? Tongue
Posted: at 26-11-2010 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 29-11-2010 03:58 PM (14 years ago)
(f)
hairy a littl...nt too much dat heat will not allow him to do his work at 9th
Posted: at 29-11-2010 03:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

Featured Discussions