rent cartoon

Date: 26-11-2010 12:53 pm (14 years ago) | Author: Aliuniyi lawal
- at 26-11-2010 12:53 PM (14 years ago)
(m)

Posted: at 26-11-2010 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- omotoyosolabisi at 26-11-2010 12:57 PM (14 years ago)
(f)
o boy, wetin be ya problem now,


running
Posted: at 26-11-2010 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- monasea at 26-11-2010 01:11 PM (14 years ago)
(f)
no bi so, wetin bi dis abeg if u no know what to post zoooooooooooommmmmmm off
Posted: at 26-11-2010 01:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 26-11-2010 02:08 PM (14 years ago)
(m)
poster sorry.so e don reach like dis?

Posted: at 26-11-2010 02:08 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 26-11-2010 06:29 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmmmmmmmmmm

Posted: at 26-11-2010 06:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 11:20 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 26-11-2010 02:08 PM
poster sorry.so e don reach like dis?
my brother, i no know self say the mental don reach like this,
this stage of him mental no get cure again oooo
the best thing na to leave am to dey kolo dey go
abi wetin u think?
 Grin Grin Grin

Posted: at 28-11-2010 11:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 11:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 26-11-2010 12:57 PM
o boy, wetin be ya problem now,


running
baby, abeg run for ur dear life oooo
im following cos my life is still young
lol

Posted: at 28-11-2010 11:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 11:24 AM (14 years ago)
(m)
@poster, the best thing for u now na just to go house, make u go sleep
u hear?
 Angry Angry Angry

Posted: at 28-11-2010 11:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 11:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 26-11-2010 06:29 PM
hmmmmmmmmmmmmm
bros, i am as confused as u are
i no know wetin i wan talk again for this post
huh Grin Grin

Posted: at 28-11-2010 11:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nickyvil at 28-11-2010 11:47 AM (14 years ago)
(m)
abeg pls explain dis shit
Posted: at 28-11-2010 11:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 28-11-2010 12:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:24 AM
Quote from: Riverniger1 on 26-11-2010 06:29 PM
hmmmmmmmmmmmmm
bros, i am as confused as u are
i no know wetin i wan talk again for this post
huh Grin Grin

lol Grin Cheesy

Posted: at 28-11-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 04:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 28-11-2010 11:47 AM
abeg pls explain dis shit

hey hey,
make him no explain cos if him explain, na to put more confusion be that oooo
 Grin

Posted: at 28-11-2010 04:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 28-11-2010 04:23 PM (14 years ago)
(f)
somethin dey worry am
Posted: at 28-11-2010 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 28-11-2010 04:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-11-2010 04:23 PM
somethin dey worry am

how are you?Huh??? Shocked Shocked

Posted: at 28-11-2010 04:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 28-11-2010 05:11 PM (14 years ago)
(f)
i dey fine ooooooo

na terry house i dey

i don flog am well well

he con dey sleep

u see say he dey powerless
Posted: at 28-11-2010 05:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 28-11-2010 06:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-11-2010 05:11 PM
i dey fine ooooooo

na terry house i dey

i don flog am well well

he con dey sleep

u see say he dey powerless

ee be like say u be champion for that kind thing
@terry, ee yaaa, sorry ooooooo
u don marry wife we go dey flog u well well
 Grin

Posted: at 28-11-2010 06:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions